ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
What kind of vlog is this?
37 ๆก่ฏ่ฎบ

Omo shey all these people no get family members ?

E reach to ask

Is this not m@dness?

@AdesolaBlessin9 Has to be

Normally, when I see this type of content, I waka pass. I don't share, like, repost or quote. Giving them attention actually feeds them. I commented on this because it has gotten some attention, and I feel this my comment may recruit one person who will also start to starve these contents of the attention they desire.

Remember what she saidโฆ I donโt wnt to be like my parent

E no get job wey olosho never use disguise, vendor, content creator, food delivery, hair stylist, etc

see yansh tho

@TFKhaleed And you be firstborn o, sigh

I know this vlog is for advertisement but I just can't prove it

Wearing a pad with a thong is diabolical

Set camera Dey chop menstruation and biscuit..eeew!

Best part.

If you donโt have family members embarrassing you online, thank God every single day, because what is this mess?

Please. Abeg. Don't tell it is what I think it is... Abeg.

Women and tactics, see this one dey use style find customer

Everywhere go dey gba

or even this ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

!!

Na everytime she dey dey period? ๐

Person go wan focus on em life una go come post another one ๐ญ๐ญ๐ญ

Nothing person no go see for Obasanjo internet

Una no get family wey dey use phone or dey online ni ?? Abi naa so una mad for una family

Carry pant wey be like towel de mumu herself, you self where you go bring this video from if no be craze de worry this evening? Make Una two no just spoil my mood o

Dem must show Dey yansh to potential clients .๐๐๐๐๐๐๐

Secretly advertising her business to the right clients

lmao see tiles as bed frame, everyday i wake up and i reject and rebuke poverty

These ones donโt have families that see these things or advice them?

She is literally on her period in the vlog.

My own be say how many hours you take set camera dey act this film weh I just watch ?

Sometimes I wonder if some of you have family members on social media ๐คง

Ibo rแบนmain the ugliest people from west africa.

You people don't have family members???? No siblings, no cousins, no family friends, aunties and uncles who are on social media and know you? Omo God abeg ๐ญ

Imagine ur serious babe doing this online braaaaaa ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ

Ibos too dirty

I said it the other day that thank God for social media, mad people for full street gaan, cos really many are mad, na the ones wey no get phone just dey roam the street.

She knows her target
