Loading video...
Video Failed to Load
What Mudryk’s goal meant in Ojodu Berger
15,712 views • 2 years ago •via X (Twitter)
8 Comments

Ayobami ❤️2 years ago
Abeg post their reaction after 2-2 I wan see something 😂😂

Sarafina Napoleon2 years ago
Agbero fanbase😂😂

OgbeniBoye.2 years ago
The guy in PSG jersey, second line didn’t see the ball go in but e dey clap passionately 😂😂😂

.𝐍𝐁17(𝐒𝐙𝐍)2 years ago
Show the reaction when Arsenal equalized

Deltan2 years ago
Never

Kuju Johnson2 years ago
See them olote as Dem dirty

⚡2 years ago
Ge weyrey danu🤣🤣🤣

🇳🇬CYBEREAGLES 🇳🇬2 years ago
Didn't know all touts behave alike. The wan for my area @Pa_J with tribal marks, yet he claims Ibadan no let me rest. Wen Arsenaa equalize, e no gree pick fone.

