Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

What stage of loneliness is this?

280,039 просмотров • 1 год назад •via X (Twitter)

Комментарии: 34

Фото профиля Dr. Zola
Dr. Zola1 год назад

Person dey talk to her spiritual husband una dey think sey na content 🤣

Фото профиля 🎱
🎱1 год назад

she don dey sample craze😂

Фото профиля Maserati
Maserati1 год назад

Omo to some people, finding a partner is what they want. Everybody with what they want. I don’t know if there are guys like me who don’t want a girlfriend. Just make money and be happy without relationship/marriage problems. I just want money, this love thing is not for me

Фото профиля iam_tonydbeat
iam_tonydbeat1 год назад

Thank God say na yabaleft post am... na to carry her go yabaleft

Фото профиля Telepathy. G V
Telepathy. G V1 год назад

Wetin concern loneliness with madness

Фото профиля Damilare
Damilare1 год назад

Na small small e dey start before they enter market 😂😂😂

Фото профиля kin Magzi
kin Magzi1 год назад

Trust me this is madness it starts like a funny or joking thing but serious it happens to me when I was selling for my mom I starting talking to myself to keep myself company I was enjoying it but one day a friend told me that I’m getting mad mentally i stopped

Фото профиля BrownNickiii
BrownNickiii1 год назад

Wetin concern loneliness with who Dey craze?😅

Фото профиля 3thr
3thr1 год назад

This one self join

Фото профиля Jerrison 🧘
Jerrison 🧘1 год назад

Person go get spiritual husband we go think say na content 😂

Фото профиля Successor😎
Successor😎1 год назад

She don the kolo small small we no know 😹😹

Фото профиля Moon
Moon1 год назад

The boy friend.

Фото профиля Onyeka But Not Frank 🐐 🇳🇬
Onyeka But Not Frank 🐐 🇳🇬1 год назад

Na only bitter people this video go vex 😂😂😂😂 Most especially people weh just dey try recover from heartbreak 💔 😂😂😂😂😂

Фото профиля y.yenike
y.yenike1 год назад

As they say, delulu is the solulu. Fake it until u make it 😹😹😹

Фото профиля Starkid de boss 🥚 Web3 Yapper
Starkid de boss 🥚 Web3 Yapper1 год назад

This one na madness Not loneliness

Фото профиля Casraghul01
Casraghul011 год назад

This is a sign of depression, a cry for help, don't over look or laugh, date her if you can

Фото профиля Count Buzaga
Count Buzaga1 год назад

Spiritual husband is that you

Фото профиля Ama-vera
Ama-vera1 год назад

Her shame come dey shame me😒😒😒😒

Фото профиля Adugbo Parrot
Adugbo Parrot1 год назад

Una sure say we no need carry am go yabaleft offline?

Фото профиля Westlain
Westlain1 год назад

what if the baby de there but we just can’t see him Oko orun

Фото профиля Divo💰🦅
Divo💰🦅1 год назад

Person wey no normal again 😅😂

Фото профиля Moore
Moore1 год назад

Yabaleft be posting one of their patients

Фото профиля sighnals 221 🐐
sighnals 221 🐐1 год назад

Na craze be this one oo no be loneliness 😆😂😂 atasaaa make una hold am now wey she never go far

Фото профиля ່
່1 год назад

Person Dey craze una say e Dey lonely. Oya nah

Фото профиля ighodaro alex
ighodaro alex1 год назад

This one don go imagination wan injure her

Фото профиля Yung Bethiz
Yung Bethiz1 год назад

Thank God say nah yabaleft post am it is what it is 😂

Фото профиля Ade'Tayo Atanda 👑
Ade'Tayo Atanda 👑1 год назад

Person dey ment, you say nah loneliness? 😩😩😩😩 Abi ọkọ orun ni?

Фото профиля Original_Omo_Igboro..OBIDIENT YORUBA BOY.
Original_Omo_Igboro..OBIDIENT YORUBA BOY.1 год назад

This happens with people who love to keep to their self and stay lonely for long or are already used to been all by their self most time. At some point they tend to think aloud and even act it out sometime, they’re their own company especially in front of their mirror😂😂😂.

Фото профиля a𝚋𝚍𝚞𝚕恩
a𝚋𝚍𝚞𝚕恩1 год назад

Na big D she Dey crave actually

Фото профиля SAH28 🇳🇬🇬🇧🇺🇸
SAH28 🇳🇬🇬🇧🇺🇸1 год назад

Na so kolo Dey start o, before you know it, the imaginary boyfriend will be invited in (spiritually). And wouldn’t want to leave. Then they will decide to have a date outside, she will forget she ain’t seeing shit, then people will start wondering who she’s really taking to, church will collect their own, herbalists will surely collect, then yaba left, then it’s over. Lol. Too much horror movies, my bad. Be careful what you wish for unknowingly, everything ain’t content.

Фото профиля Successor😎
Successor😎1 год назад

Make Ina tie her sharp sharp o😹😹

Фото профиля Original3Boy
Original3Boy1 год назад

Yabaleft

Фото профиля Lola
Lola1 год назад

U sure say this one no go need visit yaba like this?? 🙄 🙄

Фото профиля Papi4
Papi41 год назад

Person weh just de start craze you de call am loneliness

Похожие видео