Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
What to do when you Finally make M0ney ☝️🏧
73,662 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)
34 Kommentare

When she ask you for money, use "I'm managing myself" finish her

Make you de stingy with your money … no be for sporty bet oo

Palmpay shebi una de hear ..? I wan de stingy with my money now … the one I de owe una before.. make una forget am …

I no even understand this una mentor. Yesterday he said women should learn to be independent. Today he is saying a woman should be completely dependent on you ( man). Something is wrong somewhere.

Retire my mom God bless that woman 👩

Bro, forget all these ones Na baddies dey my mind after I hit that jackpot

oga shut up.....

Big ghe ghe, always on point

I go find you one better urhobo wife make u marry

GeH GeH say Collect Money sQueeZe Face 😩😂

Pls show me love

This guy ba 😭😭, this guy has changed my mindset

Guy... My mentor deh burst my head 😂😂. I don experience everything first hand 😂. Omor some kind lessons enn U go learn am by force o or else U Go CRY 😂😂

Allow

No be lie ooo... na the poor one's dey carry d cross for head. I swear down, u no lie at all........................

Mentor lnvest your money on a business that will give you more money And always take care of yourself Buy clothes, perfumes just set your standard and you will attract every good thing on earth

My brother God will bless you for saving our men from the hands of Dragons

F**k b***ch , Broke her heart

Tell us how to make the money huge too. Who agree? 😂

Gehgeh my mentor! Lol 😂🤣😂. I hear you sir!

You de well

Bro wrap it up, E don do.

Geh geh Na another problem for Naija

is the new admission form out ? cus I wanna enter the school of wisdom and understanding

I will spend it on my girlfriend only

Call a spade a spade, guy ur 🔙

Fact ✌️

Some people will never Clap for you, Clap for yourself and Keep going ❤️💪

Thank GOD say Anno get girlfriend at all

Fact 💯

Relationship is overrated my coach 4lyf😘

Don't sit on my chair ooooo

Carry two alte baddies and fly to ibiza

Gehgeh na Wise man. You deserve to have an institution.
