正在加载视频...
视频加载失败
What type of content is this?
29 条评论

You see say person don sell her tv chop, she gaz hustle buy another one, sapa no dey look anyone face

Women : Men stop sexualizing us Then you still see the same women naked on the internet, yeye gender

No be booking be the problem. Lol Where the money dey go? They say na women smart pass but na them still dvmb pass.

Some guys can belittle themselves so bad. Tell me what is good about this one that someone is booking?

Nawa ooo, make I no born girl ooo abeg

The problem here is not her or who does the video. The problem Is we the enablas, you just posted her or you shared it , what have you don promoting her, isn't?. When she sees her videos all round SM. she do more. Pls let stop giving them up hand

Thank you lord for not giving me any family member that is this useless . God abeg ooo

According to my investigation, there are 94million women like this in Nigeria…

persin fit dey serious with him life but una for this X no go let person pen!s rest, this is the 17th time this morning wey my innocent pen!s dey stand

@celestine_JB Thank God none of my family members dere disgrace me online 🙏🙏🙌🙌

Of course na ibo 🤮 Ashewo industry

Thanks God I no get person like this for my family which kind wahala b this

You'll see someone as shameless and desperate like this and still want to have something sexual with them, can never be me. This is the type you sleep with and your life will never remain the same again. From one problem to another tuehh

The family you are building is more important than the family you are coming from But this one no fit ever be either of the 2

Nobody booked you 😂😂, you are just finding new customer since the former ones are not returning customers

This does not make any sense at all. She no get any shame.

Since when Una don Dey use Tv hanger hold wig?

Dis one don smoke colos

Poverty youre crazy 🤪 😜

View once dance

Retired OS

I get one homeboy wey go still pipe am @Iamno1994

Every day the value of women keeps depreciating, thanks to children like this yellow effigy.

anything for the bag even if its being an ashawo

I only pity her future kids, bc Shame will wear Dem jalabia 🥺 Imagine trying to rant with your mate, only for them to show you a video of your mom dancing half naked on camera 📸 I thank God say phone no dey when my mama Dem dey grow 🥺

Shameful

Women bring themselves the biggest form of disrespect

Omo nawa o

She don talk wetin she deh do na
