Loading video...
Video Failed to Load
What type of surprise is this?๐๐
1,569,096 views โข 1 year ago โขvia X (Twitter)
33 Comments

Verydark surprise

Una dey suffer for Ghana oh ๐

I thought VDM

Imagine surprise will even surprise you more, so let surprise leave gently ๐๐๐๐๐

Man dey fear ๐คฃ

Wetin that Lady carry for back no b small oloun, That Yansh go heavy gan. Only if she fit wear something sexy make the masses see the load wey dey der. O ma Gabashi ajeh๐ถ๐ผ๐ถ๐ผ๐ถ๐ผ

Keep quiet surprise๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Even the suprise com Dey suprise sef

Afin d'aimer pleinement ma femme je dois รชtre en bonne santรฉ. รa ne sera pas le cas si on casse ma bouche. Ghandi disait la non-violence pour รชtre le plus fort. Voici l'exemple ๐ญ๐ญ๐ญ @JeanForys @BorisKando @LossenyB @Wisi_Kitemona @Patrick95461061 kรดrรด @PamarTalisman

E don see say ein life dey danger ๐น๐น๐น

I laughed ๐คฃ

This guy shouting like muyiz

content๐๐๐

Baba blind asap

He even ask the surprise bro abeg if you see any surprise

Oga if you like carry muscle full your body, no just enter my house come knack my wife even if na my babe self as long as say na my house you enter Omo one person go visit heaven but definitely not me.

Bros na me be the suprise ๐ญ๐คฃ๐

Oga even with your muscle I go still deal with you...unless say na girlfriend nothing I go leave the place and breakup with her..but if na my wife ..that guy go collect...menh go mount for am..and still divorce the woman join..

For the beginning of the video I been think say VDM come visit them ๐ญ๐ญ

๐๐๐

ๆๅๆจๆ

Non crazy

๐

Wetin funny for here now

๐ฅน

Wow

Buzz.

Omo I first think say na verydarkman Na wetyn get my attention Nothing really funny 4 d skit

The kind slap wey I go first tear you for chest, your heart go first pause. You enter my house come dey shake nipple, bro you go enter comatose

๐

๐๐

Eeii ๐

U dey whine
