正在加载视频...
视频加载失败
What was so bad about this Anthony Gordon’s performance ABEG
34 条评论

If it was any other team or player , you would set camera and start saying different things. I understand the bias

You be better Otele! If na another player do this thing, you for don dey insult am😂 Ronaldo even had more rating than him and you insulted him. My God will take you!

@Cleverlydey4u New castle via ig

Which defender him beat for there kombo 😂😂😂 Una don use 80M buy “Anthony”

“Kombos content to be precise”

Why are you finding it hard to accept that fact that Anthony Gordon has an average performance against New Zealand 🇳🇿 imagine the player your team signed for €80m

Kombo you no dey ever see truth talk We will be here during the season no worry

No worry Na here we Dey Rashford is better than this advanced Garnacho

The only thing Gordon has on rashford is working defensively and in la liga you don’t really need it since you dominate mainly ! 80 m for Gordon 30 m for rashford no brainer !

I don dey wait for your video since 😂😂🤝

That was typical Kvara highlight in the champions league final

You see pure hypocrisy here. yesterday konate went for a ball and he didn’t reach the ball and it’s leads to goal. YOU made a full video laughing, now is your player turn and you trying to dodge banter.

You just dey disgrace yourself 😂 is this a good performance? Abi na back if your head you take watch that match?

When e reach another person, you will drag, when e reach Barca player, you start explanation😂😂

This is just the beginning, you’ll explain tired no evidence

Mr Analyst 😂 If na you drag player everybody dey use am catch cruise but he reach your turn you begin dey set camera to analyse performance for us, them tell you say we no sabi watch ball😂🤲 Abeg go sit down

Kombo no worry,,,you go use your eyes see am, no be player wey we Dey watch for England, he is a good player but no be the way Barca Dey think oo, my advice na just lower your expectations

You go explain tire

Stop please, if this was Bruno Fernandes or another player you’ll talk about the person in a different way.. stop making excuses for him with that kind of performance

Shameless man 😂😂😂it’s Gordon and you’re giving excuses

This kombo seff ehhh if na rashford Play like this you will say ehhh ehhh this is not Barcelona's standard...I am just waiting for you when the season starts no be you again,you go still change mouth for this Gordon, just wait

@ultimate_kombo you be real Wike of football. You’re too delusional, bias and all. If Rashford gave you that performance in laliga, you go wan crusify am… anyways, I’ll see what this flop will offer Barca next season

Naso 70 Kvara dey play?

This guy na first class hypocrite 😂….. Konate and Ronaldo were terrible but somehow this gordon performance isn’t?….🤡 … Una go regret that 80m , e too sure 😂

No one and I repeat No reasonable football fan should take this guy’s take seriously again!!! He is so bias and It stinks…. Somebody like this should never get under your skin!!…..Henceforth, I am one of the people who won’t take him seriously anymore!

I don b watch the video highlights tire omor the guy didn't play badly atall

You were so fast to talk about Ronaldo but can't take what they say about your player's performance? Mumu for you ohh

No big deal, nah so you self Dey also do when other teams signs players too

Okay the run Gordon made and the one mbappe made That you talked bad bout him What's the difference?

Passing and shoot accuracy 40%

You won’t know until he starts missing crucial goals for Barca next season

What is the difference between him and Rashford

I don bookmark this..... So I can calm down swear for you later if you complain about his performances just like you did with rash😒

Na fool u be na today I just no Shey Gordon worth 80m Na just hardworking garnacho

