Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
What was the boyfriend trying to prove๐๐
127,806 Aufrufe โข vor 3 Tagen โขvia X (Twitter)
61 Kommentare

Baby, i can take a bullet for you don run for him life

I swear the guy leave him banny tear race๐๐

He no go tear race ke! If na you nko?

If โrunning for yoโ LIFEโ was a person ๐๐๐คฆ๐ฝโโ๏ธ

The girl come resemble Bisi edet sister

The girl dey run like person wey dey carry masquerade...

Her face no even show anything

Over N500 drink. Why is Iโm sorry not enough?? That guy said want to show his babe that he can fight

And we'll saw how it ended

The werey run pass the girl last last.๐คฃ๐คฃ๐คฃ

I wonder oo๐๐

See as that babe tear race with full seriousness ๐ญ๐ญ๐

She no even look back again for her drink

She no real ๐ญ

I swear bro

Haba guy ...... See wetin u do couple . Na person date u caste so.

No worries I go soon come for unmarried people๐๐

Be like this one don already know say na to run be next thing๐๐๐๐

If you try with me I will stand with you and collect that gun

Are you sure you can do that

Naso everybody suppose guide with kala

If e reach your turn no carry am๐๐คช

This is content but is very funny

I will be bringing more to your fyp

This kind of thing Dey risky shaa. See unexpected 100 meter race ๐

Sometimes the body needs to get some exercise ๐ช ๐

Exercise like this is surely going to cause some bruises

All I see was RUN. ๐โโ๏ธ

So u, u go de make person behave like that and walk away? Even if no be ur babe self, just a friend? U no need fight sha but the ginger de necessary

This one na script abeg

Read am make we hear am ๐๐

Everybody wear mic ๐ค ๐ Dey play

All man for himself ๐๐๐

Talk am again bro

Content aside the boyfriend nah anyhow person nah you suppose dey calm your girl down you con dey support her Dey follow the guy fight, if to say no be content nah so the Werey go lose is life

๐๐๐๐

You're laughing baa ๐๐

Bro dt lady dey step out like the gods

You get bad mouth guy๐คฃ๐คฃ๐๐๐๐๐โโ๏ธ

See Olympic talents

I swear talents just dey waste here ๐๐

Stage prank

You no like am ๐

๐๐๐๐๐๐ Run

You will not run keh

The boyfriend dey mad

Mad no be small brother

๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Run ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

If e reach your turn, no run ๐๐๐คฃ๐คฃ

๐๐๐๐๐

๐๐๐๐๐

You're short of words ๐๐

So what's the moral story behind this?

E be like say the girl go poly Ibadan when real cult clash dey happen. Omoh, she sabi pick race.

Hahahah guy who you be sef๐๐๐๐๐you get bad mouth

Small bre@st Advantage๐

Itโs skit.

Omo the girl get speed oo

Life is that valuable when you see a gun on your head. A saying goes this;Never trust a man holding a gun!

Na content shaa but if I dey there I go tear that boyfriend better slap
