Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
What would be your next move?
41,517 просмотров • 8 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 33

For beans where Don done?

The beefing neighbor

The Food don done Like that

Go rest na, tomorrow you chop 😂😂

Next move? Cry finish, then turn the beans to 'cold eba' special — soak garri inside, add sugar and milk, call it breakfast of champions. No time to waste!

No sane person will be cooking at that time of the night?

lol if that beans don hot well well,leave am,cover am e go soft bfr e cold finish

E reach to cry because na prisoner food be dat 😂

Omoh this one don done for my side oo na to dey rush am remain 😂

Borrow neighbor gas sharply. Na just 10mins the food need, dem go understand 😅

I go just open the pot, look the beans for eye, tell am 'you too dey form hard guy abi?' then carry the stove go knock neighbor door like 'abeg bros, your gas still dey flow?

Na why you gats get neighbor

Bro I don reach the stage where I just stare at the pot like 'you and I know this one don finish' then I quietly carry stove go neighbor side like nothing happen. Wetin una dey do for real?

Laslas bro don invent pepper soup beans

Na to soak one kponti garri, put better sugar and milk

The beans is almost done 😂.. make he just get garri use mix am like that 😂

Raise your hand if you also wish there are transparent cylinders 🙌🏻

The Queen's gambit

Why you go dey cook beans for mid night 😂, chop am like that 😂

Brakeee my door take do firewood

That’s why I never fail to check my gas before starting the journey, this have saved me a lot of inconvenience

Na now you go know the importance of being friends with your neighbors

Use am Dey learn how life in prison Dey be

A bean lover would never leave this untouched till the next day

at this stage you can eat the beans like this after 30mins

Run away with the food because I no get anyone for here

No be you say u wan de city? We wey mount villa u think say we no wise? Fire wood opor for this side

Cover the pot for like 1 hour e go don do before you come back 😂😂

U know get gari ni

Na to use biscuit taste am first.

Chop am e don done

You no get XR ?

Neighbor
