Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
What’s even happening on Snapchat? 🤔
192,070 просмотров • 10 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 36

Wetin girl way dy shake yansh for camera wan introduce give me again?… straight to the matter Abeg

Abi na

Make she swear say she no sabi use am

Chommy

What you can see

@frankcutexx Hmmm Hoes judging hoes now, huh ?

Wetin be this

But she is beautiful

She is so beautiful

Nbl

I just weak

We don hear say u deh snap. What an advert

Very yeye girl, say make i carry am on a date first- stupid stupid stupid With here ugly bbl and ugly tattos

Very crazy app

I no know oo

Omo Nawa o

Wetin she Dey talk

Nothing actually

things dey really go on for there

Ask oo hmm

Na market dem dey sell there ooo

Princess you suppose don retire by now , e don tey you ooo

@mirexmoses I just Dey hear a lot but wetin really dey happen for there my own snap empty ooh

Dem de fra

You tell me

Na to enter there o😭😂

She’s so beautiful 😍

Guy's should we tell her

@shalomdfirstt lol wetin she mean. De milkshake

I'm not active

They don fra

lol this one wey first us dey tinder dey complain😂😩

Snapchat is crazy o

I don’t use that app

Una era na Facebook and 2go

Na lie full your mouth
Похожие видео
What’s going on family ! Snapchat filled workout -
MATTHIAS MCKINNON
10,931 просмотров • 1 месяц назад
