Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

What's for dinner?

180,686 просмотров • 2 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 31

Фото профиля Tosin
Tosin2 месяцев назад

He Dey kpai himself he think say na enjoyment.

Фото профиля i never chopp
i never chopp2 месяцев назад

That clothe he pulled will be oozing like mad,Orobo and body odour na 5&6

Фото профиля Shine
Shine2 месяцев назад

No wonder you get bress pass your wife

Фото профиля sophisticatedskizy
sophisticatedskizy2 месяцев назад

He know say that cloth dey gba na why e comot am from her body

Фото профиля Dr Gbengizzy 💙❤️✨
Dr Gbengizzy 💙❤️✨2 месяцев назад

There's enjoyment and there's gluttony.. Both can kill u if care isn't taken

Фото профиля David Jim
David Jim2 месяцев назад

The wife mother: why haven’t u kill him The wife: I don try many thing e no work The wife mother: use food kill am Now the wife 👆👆👆

Фото профиля Naija2capeblog
Naija2capeblog2 месяцев назад

Bro looked at that pot and immediately knew this was a full-body workout disguised as dinner 😂 That jollof ain’t playing at all.🥹🤤

Фото профиля JayD O.G 🙄
JayD O.G 🙄2 месяцев назад

The wife they wan kill am... but she dey do am gradually

Фото профиля UZO GADGETS 📱💻🎮🎧🔌
UZO GADGETS 📱💻🎮🎧🔌2 месяцев назад

Nah the woman is slowly killing him 😂

Фото профиля Adediwura
Adediwura2 месяцев назад

Biggie.... Why you stingy like this.... See how him dey open eye cuz of food .... 🤣🤣

Фото профиля Oseme
Oseme2 месяцев назад

Everything is content… Go to the gym man

Фото профиля Jessy Girl
Jessy Girl2 месяцев назад

This better be only for content cos the woman is eating less and stuffing the obesed husband with food 🤨

Фото профиля ItsAboutTime
ItsAboutTime2 месяцев назад

Hope they are healthy sha...na dat 1 dey important.

Фото профиля Adras Lekiss
Adras Lekiss2 месяцев назад

Akindanidani oko😭

Фото профиля CR @Tekobo
CR @Tekobo2 месяцев назад

He might actually finish the food

Фото профиля HIVE CFC 🎭🃏
HIVE CFC 🎭🃏2 месяцев назад

Na this woman go k!ll this man wallai…cause what is this?😒

Фото профиля BrockfromtheEast🎑🚀
BrockfromtheEast🎑🚀2 месяцев назад

Omo na wa o 😭😭😭

Фото профиля ODOGWU JAGABAN
ODOGWU JAGABAN2 месяцев назад

I can’t wait to watch your weight loss journey in a few years. 🥰

Фото профиля sunx
sunx2 месяцев назад

zuko don cook ooo

Фото профиля ‘L4R3
‘L4R32 месяцев назад

Yorubas have said it all; Iku je ogede, Iku redi

Фото профиля Moniepawn ♟
Moniepawn ♟2 месяцев назад

Na this woman go kill this man last lasts

Фото профиля Laalah~☄
Laalah~☄2 месяцев назад

Why the video Dey rage bait una… na una belle?😂😂

Фото профиля DReal_Algorithm
DReal_Algorithm2 месяцев назад

I sure say when him draw those tattoos him still slim

Фото профиля Micheal Author 🪖 🇳🇬🇺🇲
Micheal Author 🪖 🇳🇬🇺🇲2 месяцев назад

This is too much, you are already obesse

Фото профиля Manuel Osawaru
Manuel Osawaru2 месяцев назад

I sorry for this guy

Фото профиля The Connect🔌
The Connect🔌2 месяцев назад

She's the weapon fashion against him 😂

Фото профиля Joseph Napoleon
Joseph Napoleon2 месяцев назад

So u really marry this man this woman?🤣🤣🤣

Фото профиля Warri Pikin Wey no like Wahala
Warri Pikin Wey no like Wahala2 месяцев назад

Him and he wife go dey enjoy 69 on each other breast... 😆

Фото профиля Dammyy beauty 🌷
Dammyy beauty 🌷2 месяцев назад

I trust him to finish the food

Фото профиля Jeff Ogbeide
Jeff Ogbeide2 месяцев назад

Nice one

Фото профиля Nonny
Nonny2 месяцев назад

Gluttony

Похожие видео