Loading video...
Video Failed to Load
What’s for dinner?
182,643 views • 3 days ago •via X (Twitter)
31 Comments

Nothing wey person no go chop for this life,see as E dey like sh!t, very disgusting 😤😤

No disrespect, but I feel like throwing up.

Don’t let black Americans see this video 😭💔💔

see how person babe dey scoop💀

These food people content is the most disgusting thing to watch online. You cook food, then set camera after dishing out a portion for an entire village, only you go sit de eat an, all in the name of content.

Where is your scissors to cut with it.

Is this Nigerian food? Enyammaa ~👀👀

But truly social media expose us to different informations, and things across the world gawd! 🙈

Eba and condemn engine oil with scabled egg ft kpomor.

𝙄𝙛 𝙞𝙩 𝙜𝙚𝙩𝙨 𝙘𝙤𝙡𝙙 𝙬𝙝𝙖𝙩 𝙝𝙖𝙥𝙥𝙚𝙣𝙨🤦♂️

This one go Dey wet asf 😰🥵🥵🤤🤤🤤🤤🤤

Na person married this one so ?

Which food be this

What type of food is this?

Omo wetin be this 🥺

She Dey chop venom

Which country be this Abeg?

Okoho soup. Benue State.

This one dey madd oo 🥵 This one poop go be patapata

@grok what soup is this

If nah man they chop like this, these bitches go call am names 🤣🤣

This one dey use all the 10 fingers to eat

This kind food na to hold scissors😂😂

Thank you I have eaten already

The stupid thing we do for content nowadays are getting out of hand

This one be like poison, wetin she dey chop abeg? 🤢

Which food is this please?

Looks like 🤮

I wan throw up for this thing 🤦♂️

Na rubber band she dey chop ?

This soup looks dangerous
