正在加载视频...
视频加载失败
What's for dinner?
31 条评论

Eyes Dey turn me, I nor fit meet up. Abeg when e done make una call me 😂😂😂

Omo Una too do oo na the fact she go collect water from Angel Micheal na watin off me

Heavenly and earthly dish combined. God abeg

This food doesn’t deserve the AI used 😂

If you are my girl or wife and stain my kitchen with the way the red oil was splashing all over I will bond you from cooking in my kitchen because I have ocd 😔 ocd of making sure everything or anything around me is perfectly neat.

@tony_god_sent 😂😂

All these edit just to cook ordinary beans and plantain. I didn’t know Women were this dramatic.

This ay go soon scatter nigeria 😂

This lady's videos are always funny to me. I think the edit is the humor.

I no fit meet up on this ai thing 😭

All this stress for my eye for just beans and plantain

Un peu de cuisine et un peu de sorcellerie

Una dey use AI learn how to tif 🤦

In portable voice.....

Ahn ahn, this is too much nau😂 Justice for Ai😂

What did I just watch 😂

What’s goin on here😭

Why is the Angel white??

Eyes Dey turn me😂😂😂

She kiss Jesus

This person get witch quote me

Jesus Christ 🙏🏻

Bollywood go hear word for this one, make we dey so. They go learn new thing by fire and force.

So angels are white skinned creatures? But you when you go thief plantain black skinned people are your opps even slapped a black woman in the market . Very stupid content

Which kind content be dis untop beans and plantain again !? E fit no still sweet self 🧐🤨😒

Ai 😂 whyyyyyyyyyyyyy

I just open mouth down 😱 Ai nah u Oo 😂

come dat thing she do with the pestle looked suspicious

Everything looks and feels weird 😂

😂

Which angel kiss am?
