正在加载视频...
视频加载失败
What’s going on here ?😭
528,773 次观看 • 1 年前 •via X (Twitter)
10 条评论

Next generation bants will be so funny “No be your papa been dey dance for pole naked that year”😭💀

I like as everybody dey pretend like say we never enter trouble for this country bc wetin be this 😭😭😭

Omo this economy just dey unlock talent, so we don get ashawo man like this 🤣

To born pikin Dey fear me eeh

Another brother again

God please let my male child be a male child and let my female child be a female child 🥺🙏🏾

Low key if you look fast fast this guy resemble AjeboDanny abi Wetin be that guy wey no rate God again

Next door neighbors go just Dey balcony dey wonder wetin Dey happen

If this one fall and knack him head and pai, Kee Dem Yong don be, be that right? Don't leave me..... 😭😭😭😭

T-pain won’t like this. 😅
