Loading video...
Video Failed to Load
What's going on here?
16,583 views • 7 months ago •via X (Twitter)
29 Comments

What a nice innovation 😁 Now an accessory

Luxury native pro max 😁

Perfect definition of fake it till you make it.

iPhone 17 clothes Max

Make dem leave the guy phone for am nau sho 😂

Wetin be this 😅

🤣🤣😁

Bro said the iPhone 17 Pro Max comes with free agbada upgrade who’s sewing the next pocket size for 18?

Fake life na your mate

😂😂😂😂

My guy wan belong 😂😂

Thats the new update in town

and bannies go dey die for am oo..

I mo too

G

See fake life

Nigerians help my life with a follow up 🙏❤️

I don tire for this sound abeg.

It's part of the flex No cast am

😂😂😂😂😂 Mad people everywhere

Grok won’t like this one o 🤣🤣🤣

Omo this my neighbor no well him and his babe just Dey knack since morning

God abeg 😂

This one go far

No cast am

Omo😂😂😂

Them done oppress am too much

Technologia

E

