Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Whats going on here ?😭😂

22,959 просмотров • 1 месяц назад •via X (Twitter)

Комментарии: 32

Фото профиля Dave
Dave1 месяц назад

No wonder holy spirit no move today for Church So na here baba been dey 😭

Фото профиля Falid
Falid1 месяц назад

Jisus came to club?

Фото профиля sucomovic
sucomovic1 месяц назад

Jesus don come like thief for night

Фото профиля Othuke 'D 𝕍𝕚𝕝𝕝𝕒𝕘𝕖𝔹𝕠𝕪☺
Othuke 'D 𝕍𝕚𝕝𝕝𝕒𝕘𝕖𝔹𝕠𝕪☺1 месяц назад

Jesus don forget wetin dem send am come do come Dey club

Фото профиля Slot junior
Slot junior1 месяц назад

Master J don sneak out from heaven come enjoy for earth😭😹

Фото профиля 6lackkhalid
6lackkhalid1 месяц назад

No be Jesus be this

Фото профиля Makobees
Makobees1 месяц назад

Pre birthdays celebration

Фото профиля Kenny
Kenny1 месяц назад

I fit no meet up again, person wey I pray to don go club

Фото профиля vigor. A
vigor. A1 месяц назад

Our Jesus is chilling after he can go back and look into our complains

Фото профиля Kenn (eth) Mario. mazza 📈
Kenn (eth) Mario. mazza 📈1 месяц назад

Ahh 😳

Фото профиля Cyano
Cyano1 месяц назад

Person wey una go pray to for church dey here dey chill with us

Фото профиля Ella Nnabugo
Ella Nnabugo1 месяц назад

Nawooo Jesus leave my prayer way e go answer come here the catch fun 😩😩

Фото профиля Olakunle Sodeeq
Olakunle Sodeeq1 месяц назад

Your Lord is clubbing

Фото профиля Naija2capeblog
Naija2capeblog1 месяц назад

Wait…. What?!

Фото профиля Bigsmoke
Bigsmoke1 месяц назад

Na Jesus be that?

Фото профиля BlingzNew🙌🏾⚡️
BlingzNew🙌🏾⚡️1 месяц назад

Jesus abeg I dey church like this you can check my page I just posted I’m praying and asking for money and you’re here distracting from your mission 😥

Фото профиля AustineUnfiltered_🇳🇬💯
AustineUnfiltered_🇳🇬💯1 месяц назад

No be this man dey act Jesus for films?

Фото профиля K A Y
K A Y1 месяц назад

Jesus don come back and nobody tell me?

Фото профиля AjeLojuOnile😂❤️
AjeLojuOnile😂❤️1 месяц назад

jesu don come 😭😭

Фото профиля Lincoln_Gasrepair
Lincoln_Gasrepair1 месяц назад

The moment they put a face to Jesus, they turned him to laughing stock.

Фото профиля kaaTruths Updates
kaaTruths Updates1 месяц назад

Aba made Jesus

Фото профиля PublicVoiceTV
PublicVoiceTV1 месяц назад

All my prayers

Фото профиля LIVERPOOL&others
LIVERPOOL&others1 месяц назад

Who be this … he looks familiar

Фото профиля EmperorKharma 👑🤴(Zenitsu Era)
EmperorKharma 👑🤴(Zenitsu Era)1 месяц назад

Jesu wan flex na

Фото профиля zobachi shoe vendor in Lagos
zobachi shoe vendor in Lagos1 месяц назад

You see the reason why our prayers have not been answered yet? He is busy attending parties.

Фото профиля me i no send
me i no send1 месяц назад

Nobody knows Jesus but una believe say this person na Jesus

Фото профиля Miguel
Miguel1 месяц назад

Baba leave Una prayers one side go ball small.

Фото профиля 𝙱𝚘𝚢𝚃
𝙱𝚘𝚢𝚃1 месяц назад

Jesus sef miss earth 😂

Фото профиля Citizen Amos Todays
Citizen Amos Todays1 месяц назад

This generation is gone.

Фото профиля preye🤎
preye🤎1 месяц назад

Who carry Jesus go club?

Фото профиля big titan
big titan1 месяц назад

E say make dem bring drums, it’s about time 😂😂😂😂😂🤣 make e doam again

Фото профиля Mzia
Mzia1 месяц назад

Is that Jesus?

Похожие видео