Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Whats going on here ?😭😂

19,814 Aufrufe • vor 1 Tag •via X (Twitter)

32 Kommentare

Profilbild von Dave
Davevor 1 Tag

No wonder holy spirit no move today for Church So na here baba been dey 😭

Profilbild von Falid
Falidvor 1 Tag

Jisus came to club?

Profilbild von sucomovic
sucomovicvor 1 Tag

Jesus don come like thief for night

Profilbild von Othuke 'D 𝕍𝕚𝕝𝕝𝕒𝕘𝕖𝔹𝕠𝕪☺
Othuke 'D 𝕍𝕚𝕝𝕝𝕒𝕘𝕖𝔹𝕠𝕪☺vor 1 Tag

Jesus don forget wetin dem send am come do come Dey club

Profilbild von Slot junior
Slot juniorvor 1 Tag

Master J don sneak out from heaven come enjoy for earth😭😹

Profilbild von 6lackkhalid
6lackkhalidvor 1 Tag

No be Jesus be this

Profilbild von Makobees
Makobeesvor 1 Tag

Pre birthdays celebration

Profilbild von Kenny
Kennyvor 1 Tag

I fit no meet up again, person wey I pray to don go club

Profilbild von vigor. A
vigor. Avor 1 Tag

Our Jesus is chilling after he can go back and look into our complains

Profilbild von Kenn (eth) Mario. mazza 📈
Kenn (eth) Mario. mazza 📈vor 1 Tag

Ahh 😳

Profilbild von Cyano
Cyanovor 1 Tag

Person wey una go pray to for church dey here dey chill with us

Profilbild von Ella Nnabugo
Ella Nnabugovor 1 Tag

Nawooo Jesus leave my prayer way e go answer come here the catch fun 😩😩

Profilbild von Olakunle Sodeeq
Olakunle Sodeeqvor 23 Stunden

Your Lord is clubbing

Profilbild von Naija2capeblog
Naija2capeblogvor 1 Tag

Wait…. What?!

Profilbild von Bigsmoke
Bigsmokevor 23 Stunden

Na Jesus be that?

Profilbild von BlingzNew🙌🏾⚡️
BlingzNew🙌🏾⚡️vor 1 Tag

Jesus abeg I dey church like this you can check my page I just posted I’m praying and asking for money and you’re here distracting from your mission 😥

Profilbild von AustineUnfiltered_🇳🇬💯
AustineUnfiltered_🇳🇬💯vor 1 Tag

No be this man dey act Jesus for films?

Profilbild von K A Y
K A Yvor 1 Tag

Jesus don come back and nobody tell me?

Profilbild von AjeLojuOnile😂❤️
AjeLojuOnile😂❤️vor 1 Tag

jesu don come 😭😭

Profilbild von Lincoln_Gasrepair
Lincoln_Gasrepairvor 1 Tag

The moment they put a face to Jesus, they turned him to laughing stock.

Profilbild von kaaTruths Updates
kaaTruths Updatesvor 1 Tag

Aba made Jesus

Profilbild von PublicVoiceTV
PublicVoiceTVvor 1 Tag

All my prayers

Profilbild von LIVERPOOL&others
LIVERPOOL&othersvor 1 Tag

Who be this … he looks familiar

Profilbild von EmperorKharma 👑🤴(Zenitsu Era)
EmperorKharma 👑🤴(Zenitsu Era)vor 1 Tag

Jesu wan flex na

Profilbild von zobachi shoe vendor in Lagos
zobachi shoe vendor in Lagosvor 1 Tag

You see the reason why our prayers have not been answered yet? He is busy attending parties.

Profilbild von me i no send
me i no sendvor 22 Stunden

Nobody knows Jesus but una believe say this person na Jesus

Profilbild von Miguel
Miguelvor 1 Tag

Baba leave Una prayers one side go ball small.

Profilbild von 𝙱𝚘𝚢𝚃
𝙱𝚘𝚢𝚃vor 1 Tag

Jesus sef miss earth 😂

Profilbild von Citizen Amos Todays
Citizen Amos Todaysvor 1 Tag

This generation is gone.

Profilbild von preye🤎
preye🤎vor 1 Tag

Who carry Jesus go club?

Profilbild von big titan
big titanvor 1 Tag

E say make dem bring drums, it’s about time 😂😂😂😂😂🤣 make e doam again

Profilbild von Mzia
Mziavor 1 Tag

Is that Jesus?