Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Whats going on here ?😭😂
19,814 просмотров • 1 день назад •via X (Twitter)
Комментарии: 32

No wonder holy spirit no move today for Church So na here baba been dey 😭

Jisus came to club?

Jesus don come like thief for night

Jesus don forget wetin dem send am come do come Dey club

Master J don sneak out from heaven come enjoy for earth😭😹

No be Jesus be this

Pre birthdays celebration

I fit no meet up again, person wey I pray to don go club

Our Jesus is chilling after he can go back and look into our complains

Ahh 😳

Person wey una go pray to for church dey here dey chill with us

Nawooo Jesus leave my prayer way e go answer come here the catch fun 😩😩

Your Lord is clubbing

Wait…. What?!

Na Jesus be that?

Jesus abeg I dey church like this you can check my page I just posted I’m praying and asking for money and you’re here distracting from your mission 😥

No be this man dey act Jesus for films?

Jesus don come back and nobody tell me?

jesu don come 😭😭

The moment they put a face to Jesus, they turned him to laughing stock.

Aba made Jesus

All my prayers

Who be this … he looks familiar

Jesu wan flex na

You see the reason why our prayers have not been answered yet? He is busy attending parties.

Nobody knows Jesus but una believe say this person na Jesus

Baba leave Una prayers one side go ball small.

Jesus sef miss earth 😂

This generation is gone.

Who carry Jesus go club?

E say make dem bring drums, it’s about time 😂😂😂😂😂🤣 make e doam again

Is that Jesus?
