Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

Whats going on here ?😭😂

22,959 görüntüleme • 1 ay önce •via X (Twitter)

32 Yorum

Dave profil fotoğrafı
Dave1 ay önce

No wonder holy spirit no move today for Church So na here baba been dey 😭

Falid profil fotoğrafı
Falid1 ay önce

Jisus came to club?

sucomovic profil fotoğrafı
sucomovic1 ay önce

Jesus don come like thief for night

Othuke 'D 𝕍𝕚𝕝𝕝𝕒𝕘𝕖𝔹𝕠𝕪☺ profil fotoğrafı
Othuke 'D 𝕍𝕚𝕝𝕝𝕒𝕘𝕖𝔹𝕠𝕪☺1 ay önce

Jesus don forget wetin dem send am come do come Dey club

Slot junior profil fotoğrafı
Slot junior1 ay önce

Master J don sneak out from heaven come enjoy for earth😭😹

6lackkhalid profil fotoğrafı
6lackkhalid1 ay önce

No be Jesus be this

Makobees profil fotoğrafı
Makobees1 ay önce

Pre birthdays celebration

Kenny profil fotoğrafı
Kenny1 ay önce

I fit no meet up again, person wey I pray to don go club

vigor. A profil fotoğrafı
vigor. A1 ay önce

Our Jesus is chilling after he can go back and look into our complains

Kenn (eth) Mario. mazza 📈 profil fotoğrafı
Kenn (eth) Mario. mazza 📈1 ay önce

Ahh 😳

Cyano profil fotoğrafı
Cyano1 ay önce

Person wey una go pray to for church dey here dey chill with us

Ella Nnabugo profil fotoğrafı
Ella Nnabugo1 ay önce

Nawooo Jesus leave my prayer way e go answer come here the catch fun 😩😩

Olakunle Sodeeq profil fotoğrafı
Olakunle Sodeeq1 ay önce

Your Lord is clubbing

Naija2capeblog profil fotoğrafı
Naija2capeblog1 ay önce

Wait…. What?!

Bigsmoke profil fotoğrafı
Bigsmoke1 ay önce

Na Jesus be that?

BlingzNew🙌🏾⚡️ profil fotoğrafı
BlingzNew🙌🏾⚡️1 ay önce

Jesus abeg I dey church like this you can check my page I just posted I’m praying and asking for money and you’re here distracting from your mission 😥

AustineUnfiltered_🇳🇬💯 profil fotoğrafı
AustineUnfiltered_🇳🇬💯1 ay önce

No be this man dey act Jesus for films?

K A Y profil fotoğrafı
K A Y1 ay önce

Jesus don come back and nobody tell me?

AjeLojuOnile😂❤️ profil fotoğrafı
AjeLojuOnile😂❤️1 ay önce

jesu don come 😭😭

Lincoln_Gasrepair profil fotoğrafı
Lincoln_Gasrepair1 ay önce

The moment they put a face to Jesus, they turned him to laughing stock.

kaaTruths Updates profil fotoğrafı
kaaTruths Updates1 ay önce

Aba made Jesus

PublicVoiceTV profil fotoğrafı
PublicVoiceTV1 ay önce

All my prayers

LIVERPOOL&others profil fotoğrafı
LIVERPOOL&others1 ay önce

Who be this … he looks familiar

EmperorKharma 👑🤴(Zenitsu Era) profil fotoğrafı
EmperorKharma 👑🤴(Zenitsu Era)1 ay önce

Jesu wan flex na

zobachi shoe vendor in Lagos profil fotoğrafı
zobachi shoe vendor in Lagos1 ay önce

You see the reason why our prayers have not been answered yet? He is busy attending parties.

me i no send profil fotoğrafı
me i no send1 ay önce

Nobody knows Jesus but una believe say this person na Jesus

Miguel profil fotoğrafı
Miguel1 ay önce

Baba leave Una prayers one side go ball small.

𝙱𝚘𝚢𝚃 profil fotoğrafı
𝙱𝚘𝚢𝚃1 ay önce

Jesus sef miss earth 😂

Citizen Amos Todays profil fotoğrafı
Citizen Amos Todays1 ay önce

This generation is gone.

preye🤎 profil fotoğrafı
preye🤎1 ay önce

Who carry Jesus go club?

big titan profil fotoğrafı
big titan1 ay önce

E say make dem bring drums, it’s about time 😂😂😂😂😂🤣 make e doam again

Mzia profil fotoğrafı
Mzia1 ay önce

Is that Jesus?