Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
What’s going on here?😂 #voiceover
348,922 görüntüleme • 10 ay önce •via X (Twitter)
37 Yorum

This kind anuty I de like them eh 😂😂

See your life😂😂

Egbon this kind of aunty after pu**sy them go still give you food join 😂😂 The guy don lose chance be that 😂

E con be like say na so she really talk am to the guy

Why I no dy see this kind opportunity

E dey funny until the roles are reversed

I just dey feel for ppl wey no understand Yoruba

Where I fit see this kind of auntie as neighbour? 🥺 🥺 🥺

Ovulation na ur mate 😂😂😂

Na dis kind molesting I dey find😋😂

God who go molest me like this na 😭

So that boy human right no concern anybody- that auntie just her veto power ! Chai ! I wan advocate for that boi , who knows that street ? I gats follow ham up and that auntie go hear 👂 ham from me ! Mtchwww very bad person

Kia see this kind opportunity in plater of gold abeg 😂😂 na this kind of aunty I dey find

You enter the valley of gonorrhea, you fear no evil, cos u feel a pill or two will do, then syphilis enter, them see you finish, even then without you heeding, you are laid to accept HIV the little bro to Aids, without any financial aid, you kiss early grave, your mind go dey.

Oba Solomon's voice at the last minute 😂

Naso one sister tey disvirgin me too

I no see this kind enjoyment while growing up igbe'raga ti ba'ye awon aunty igba'yen je ju any small play like you hear ta le'gbe 😆

Make God bless me with this kind aunty… amen

The worst part is that, I understand nothing but still watched it to the end💔😂😂😂😂

Abi make I go rent face me I slap you ni

This thing looks funny o but it was the other way round, everywhere go don burst🤔

No be my brother be this 😂😂😂

Women are bigger pedos and predators

Unu tu nyere Atiku werey 😂🤣😂🤣😂

Bro was paid to get Infected for life 😭😭😭

Konji wan kee aunty, she no mind eating rubbish as long as e go make her body calm down, she went as far as paying for it. What Konji can not do to a lady doesn't exist.😆😂

😭😭😭😭

Omo bruku 🤣🤣🤣🤣

God aBeg my turn for dis kind opportunity nëvër reach I dey patiently wait for dat day 🫣🤗

Lande 😂😂😂😂

Lande😅😂😂

My bro, opolo e o ni jọba inshallah 😂😂

Owo lowo ekpon nita 😹😹

Why be say nah, all this rubbish dedy happen up and down ehn

Oko mi gan ti le 😂😂

Opportunity wey we see wey we deny, took me back to my secondary school days when some girls which are my neighbor but are quite older than me did this to me, but i refuse and told my guy we live in the same compound, baba go just dey para say i Get opportunities but i dey ignore

Ahhhhhh
