Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
What’s going on ????? Omo !
473,596 görüntüleme • 9 ay önce •via X (Twitter)
33 Yorum

Did they record this with a Motorola phone, bcos Wetin be dis? Why are you stressing my brain?

Na POS machine them take do the video?

If you must bring out your phone and video, please do it properly

The idiot still use e stupid name take block video wey no clear.

Which fone dey video this incident

If dem no fit place camera properly make dem getat abegggg

This kind video fit blind person eye

What's happening here?

Abeg make una no dey use BVAS or POS dey record videos for us. Use a clean phone camera, please.

We no see anything oooo d cameraman just has only one job to do 🌚🤷🏻♀️

They are shooting skit actually

Am I supposed to be seeing something? Na POS camera you use

Wetin I de watch

Haa

Bro is having the time of his life

Trouble in paradise

What’s going on as how? Even you wey post this thing no know wetin you post.

Na love , u no fit understand

Wahala be like wetin?

Even POS camera clear pass this

😱👀😱

Snow block the camera 😂

its 2025 and people still have flip phone camera quality?!???

Ahhhh

@grok explain this.

Rage bait 🙄

What’s even going on ???

Wetin A see B go see am

Always the low quality videos....

Tuface don enter

Make them no Kpai am ohh

Omo! Justices for Natasha

Am I supposed to see anything here ??
