Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
What’s happening here?😂😂
126,749 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)
37 Yorum

If e reach your turn no eat the fruit of your labor 😂

😂😂😂

Werey be like no be only go enjoy this my breast

@BigAlphaTee 😂😂😂

The place where guys dey put mouth inside...Omo😅😭

Dami where u dey see all this videos 😹😹😹😹😹😹

Na my babe send am gimme

😹😹😹😹

This is na human jor 😂

As how nau

She shock as she see say dem catch am. So you know say Wetin you dey do no good?🤣

Dami 🙆😂 naso your mama feed you chaii 🥲💔

Atassa

Infant be like 😅😅

She Dey taste her milk 😂😂

Just like government, milk by yourself, from yourself and for yourself

The monkey is drinking back the milk to release later.

Na where man they work, he Dey chop

I no fit get bwess make I Dey hungry

And them talk say You cannot eat your cake and have it ‼️

He Dey suck breast

That side is blocked & baby isn’t getting milk so she’s unblocking it. The same way we use a pump to do that.

Mama self gbenu si

I no fit get food for body make I Dey suffer

If e reach your turn no suck your epon

Twin

This is called " chop make I chop "

Omo na d nipples fall oo no be the breast

omor 😂 the struggle Hungry want finish her😅😂

As you dey suck make me sef suck🤣🤣🤣

Na all of us dey hungry, make I enjoy small .. for her mind 😂😂

She wan taste am 😂

The mama day hungry too

The Yoruba usually says " before my child eat 20 I will eat 30"

A Ghanaian mother will say “Y3 wo aa y3ndidi” ? 😂😂😂

Monkey na funny animal, Ah swear 😂🤣

😂🤣
Benzer Videolar
Sensitive content
A pornstar on Nons Miraj’s show. What’s happening here? 😂😭
OLAMIDE 🌸💖
392,871 görüntüleme • 2 yıl önce
