Loading video...
Video Failed to Load
What's happening here
440,605 views • 1 day ago •via X (Twitter)
38 Comments

She go first think say that juju wey baba do for her work 😂

She go still go church give thanksgiving

Na Benin babe you wan use money take prank? You for ask question😂😂

I swear my boss

Person when no carry hand bag money self no dey her hand before. Una go put 5k for her hand . Then u say u won collect am back say na prank e no fit work 😆 😂 🤣 you dey whine yourself. 😉

SOMEBODY IS SPRAYING CASH LIKE THE RENT DUE DATE IS JUST A RUMOR

Isn't it what it is

Girls and money 🤣🤣🤣🤣 And she no reject am ooo

The confidence wey enter her body after holding the money tight en 😀 Straight to Iya calabar kitchen she go too fire eba and oha soup.

Content creator una no go kill us

Naija currency is trash

Knowing this is Nigeria, that whole amount is probably R5

Na bini girl for ring road you dey take act rough play.

Find her for me 😭

I will do that soonest

Thanks man is she in lagos

This no gree bring the money 🤑💰 ooo

Good for una

You think so 😂

Advance deposits!

😂😆🤣

🤣🤣🤣🤣🤣

Women no dey do refund. You can see it on their ig page 😂

No miracle anywhere

Women and money

I love this babe. No give them oh. Dem no well 🤣😂🤣

My sister happy lucky day ☺️ 😊 🤣🤣🤣

Dem no dey return money for Benin o😂😂

Orobooo

I like her. She stood on purpose. Prank or not, you all gave her the money.

Laughing 🤣🤣

Na to give him sleep

It is not just prank,that is how they roll

You want try Igbo girl 😂 😂 😂

The girl 👧 is not a beggar you guys think 🤔 about the process of handling your gift 🎁 don’t embarrass her with your gifts 🎁 thank you 🙏

For Benin?

I like as she no give the money back even after realising it’s a prank

🤣😂
