正在加载视频...
视频加载失败
What’s really going on in this life 😂😭
147,230 次观看 • 1 个月前 •via X (Twitter)
33 条评论

Later, she will be looking for God fearing man... The fearing man no got knack her well satisfactorily, she go go look for fire man😏😏😏😏😎😎😎😎

I can bet it, that lady wan chop t fare ni She's not ready to go to anywhere

Wtf!!! 😳😳 No dignity anymore ni sha. So na Obough this one dey hawk like this?

She dey hawk business like weray 😂😂

Later she go dey find god-fearing man

Kini gbogbo jamgbajantis yi😂😂

That guy Dey whine her The girl too wan scam ham if he send money

Naawa, some influencer no reach this girl for advertisment 😩.

This one go chop your money and she no go come

Okay now 😭😂

150k for 6hours

Why he no open the view once nah

She no go show 🤣🤣🤣

Someone can not even be fasting and decide to come on X anymore na obo una go use spoil am

Ewa life don really spoil oo 😂😭 wetin Adesewa talk for that voice note?

God we’ve gotten to this point there’s no more shame 😞

Owo mutor ni koko gangan😭

@AyoolaTaiwo_ Your chat don leak.

No be small thing sef happen o

Hahaha this is to much

Dis clip don tey gan 🤣🤣

This could be a staged conversation by skit makers jor

Life is a beautiful journey full of growth and unexpected moments that shape our inner peace.

Omo, this shi is funny asf 😭😂

Aye omo oni hook up

Men, try and end up with a virgin o 😂

Omo I don't know what to say about ladies lately

Haha this girl life don spoil oo

This one dey market o😂😂😂

Somebody translate please

What is going on here

Nah scammer

No be small thing dey happen oo
