Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
What's taking Burna Boy so long to drop this? 🔥
121,926 Aufrufe • vor 2 Monaten •via X (Twitter)
34 Kommentare

Em no wan over shine Oriade album nau e dey pity am😂😂😂😂💔💔

No be wizkid fan you be

Wizkid fan say make i no appreciate good music?

It's not his song , ask Skread & Tiakola

The snippet don dey trend for tiktok sef

Na brain work!! No rushing for this side 🦍🦍🦍💖

Omo this song go bang ass coke.. Davido album go vanish if he drop this 🔥

Burna has a long of unreleased songs. We beg and beg.

Chill Davido drop album make him enjoy him moment, make Burna Boy song no come over shine am, we no wicked for this side

Osakpolo don make you miss good song 😂

E wan may wetin happen to davido album make e know happen to e song

Na eim TikTok fans go stream am

This is that collab with Tiakola. It would do a madness

Person whey don see wetin dey happen to davido,you say make he drop album keh,,,burna is from porthacoult so Baba get sense kpa,,,you go see say before he drop,he go first go beg Baba isalè 🤣🤣

abeg anybody get skread and Tiakola handle make I disturb dem kpa. I'm running out of patience 😔

Let him go and marry first

@Thegal121183753 E don form and turn wizkid by fire by force💔😂

He's waiting for the right time

Burna go just use scope throw stone to them fc

So them they chop here chop there, that’s Atenu nah 😂😂, dem fc

Nobody does it better than burna boy Real 001

Make everybody heal from row row your boat first

Na dat oyinbo steeze I like pass

You don Dey go famz who go beat you

@ThatPhCityboy7G You sef Dey confirm the hit baa

Normally him big pass Wizkid nah

And I wan use the song stain body but he no gree drop this masterpiece

The one way pain me be say I don ready wash the plait way I go use chop that music that day, baba whine us

The one obo drop, you don chop am finish?

Even 30BG know say vibe dey there

We no Dey rush good music 🙂↔️

Very nice i loveee it lol

ODG is still cooking make una chill 🙂↔️🚀

Nah Oriade
