Loading video...
Video Failed to Load
What’s that guy doing on the floor? 😂😂
94,528 views • 1 month ago •via X (Twitter)
33 Comments

See as everybody dey fear to near the guy

Them hit you hammer… u dey ground dey twerk?

My mum go first and beg me not to join cult , if she see this in market, she will now explain everything still add exaggeration for me 😂😂😂

Funny how some of them ran away because they don't want to be witnesses during police case. For 9ja them fit still lock you up as a witness ajeh

Women nawa oo if na men dey there that guy fit don chop beating before he go talk say na prank

Their neighbor go too hear gist 🥹

The guy watching him 😂 like Wetin Una Dey do

You are causing disturbance to the public, you need to be curtailed

I don't like this lousy pranks

Useless content

Tinubu, I hope you’re happy 🤦♂️

Nigerias is fucking funny

He Dey muse me 😂

😂😂😂😂😭bruhhh

😂😂😂😂😂

This one go far ooo😂😂

The women fear oo

🤣🤣💀

😂😂😂

Na fear

Nigerians lions for mouth chickens for action, see am them run away make d person di@ is to say nah real

Like bro 😂😂

Like bruhhh 🤣

😭😭😭😭😭

🤣🤣🤣

This una prank don dey expensive. Until them k pa i

Go down there lmao

Watin be this nau 🤣🤣🤣🤣🤣

Press up

🤣🤣🤣🤣

😭😂😂😂

One thing i see here is love within the market women

This is funny 😂🤣🤣
