Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Whatโs this again ? ๐คฃ๐๐
160,375 Aufrufe โข vor 9 Monaten โขvia X (Twitter)
34 Kommentare

people weh normal for this country no reach 10

Iโm telling you ๐

Wizkid fc too do ๐

Na few people dey alright walai

@sironyeka Ai is getting out of hands ๐

๐ญ๐ญ๐ญ

This one choke me

Follow me Ifb immediately

This part wey wizkid dey smile, me self don laugh tired

Ehhh๐๐

Just have data . 50 percent of ur problems is solved ๐๐ dis guy don craze

Wetin be this ๐๐ญ๐

Small small o these morsels are too big ๐

๐๐๐

Ahh๐๐๐fc don mad

๐ญ๐ญ๐คฃ๐คฃ๐๐ WIZKID FC ๐

Wahala๐

@OneWizkidfan ๐ญ๐๐ Nothing wey una never do which one is this again

๐๐๐๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ

Nothing wey person no go see

Eyin people yii yaweey gaan oooo๐คฃ๐๐

Whatโs this guy doing to my idol

Wizkid don suffer for this guy hand ๐ณ๐ณ๐ณ

Something happened to people after covid

Hunger wan wound am

Person wey do this thing na big fool๐,why e come make a whole big Wiz de smile after he swallow the third eba๐๐

Wetin be this again

What's this again bayi ๐ My sadness run shaperly ๐

@only1_marvel ๐๐

Like...... Even wizkid go boost laugh when him see dis post

For my whole life I never see this kind thing ๐๐

He no go feed @wizkidayo soup??๐๐๐

๐๐๐๐๐๐ผโโ๏ธ๐

Now what's this? ๐
