Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
What’s this ?😭😭
171,620 просмотров • 14 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 34

This kind of contents is like Ice, you know it will reduce your bran cells but somehow you still want to see what happens in the end.

😭😭

Part 1 ke If they drop any part 2 I’ll create multiple acct and use it to report the acct 😂😂

I fit put my life say na Facebook content

They said part 1… who wan watch the part 2? 😂

Wetin dey occur

All this Facebook people go soon start dey go back oo

Guy my IQ just dropped drastically 😭😭😭

@theyhateoc Una Dey do nonsense for this country oo 😂😹

Facebook na problem 😭😭😭

When no be AI videos😭😭 AI sef get sense pass this

E no go pass Facebook people 😭😭😭😂😂

This kind video they pain me enter blood 😔

Wetin these people really take us for😔😂

At this point Jesus need to come soon 😭😭😭😂

Take this content back to facebook

even primary school children act better than this

Na you wey post am I Dey vex for lol

Them just deh act nonsense now

😭😭😭

Wetin be this one bayii? mtcheeeww😏

@dympchris Our IQ don pass this kind post….. Pls take it back to Facebook

Nah Facebook content be dis 😁

If u post part 2 you will die!!!

@eyebee_art You go just know say her husband na yahoo boy. What’s all those frames and portraits for??

Mtcheww

sudden headache 💔

Grok is this play?😒

Dem deh do movie

Are we supposed to laugh Or🤔🥱

I just blame bad government and Elon musk.💔. Child abuse all in name of context 😭

Wahala 😭

😂😂😂

@japh_man I don unsee this rubbish sha
Похожие видео
Sensitive content
I can’t see this alone 😭😭😭what’s wrong with VW drivers bro
💸PHD in FOREX💎💛
297,525 просмотров • 2 лет назад
Sensitive content
WHAT’S GOING ON 😭😭😭😭😭😭
지오🎉
43,146 просмотров • 5 месяцев назад
