正在加载视频...

视频加载失败

171,620 次观看 • 14 天前 •via X (Twitter)

34 条评论

OLUWAloveme 的头像
OLUWAloveme14 天前

This kind of contents is like Ice, you know it will reduce your bran cells but somehow you still want to see what happens in the end.

STARBOY GUCCI🖤🦉🖤 的头像
STARBOY GUCCI🖤🦉🖤14 天前

😭😭

The law📖🤚🏿 的头像
The law📖🤚🏿14 天前

Part 1 ke If they drop any part 2 I’ll create multiple acct and use it to report the acct 😂😂

sSir Hor Lar 的头像
sSir Hor Lar14 天前

I fit put my life say na Facebook content

NOCALLERID🦅❤️ 的头像
NOCALLERID🦅❤️14 天前

They said part 1… who wan watch the part 2? 😂

Trippiee Og💨💀 的头像
Trippiee Og💨💀14 天前

Wetin dey occur

Ziki_ 的头像
Ziki_14 天前

All this Facebook people go soon start dey go back oo

J_WEALTH (LGI)🥇 的头像
J_WEALTH (LGI)🥇14 天前

Guy my IQ just dropped drastically 😭😭😭

LEGIT PUNTER ⚽️🏀🥎 的头像
LEGIT PUNTER ⚽️🏀🥎14 天前

@theyhateoc Una Dey do nonsense for this country oo 😂😹

Don Mayo 的头像
Don Mayo14 天前

Facebook na problem 😭😭😭

Oluwaseyifunmi💫🌟 的头像
Oluwaseyifunmi💫🌟14 天前

When no be AI videos😭😭 AI sef get sense pass this

Swinthyn 👑 的头像
Swinthyn 👑14 天前

E no go pass Facebook people 😭😭😭😂😂

Deborah 的头像
Deborah14 天前

This kind video they pain me enter blood 😔

Darcie 的头像
Darcie14 天前

Wetin these people really take us for😔😂

John 的头像
John14 天前

At this point Jesus need to come soon 😭😭😭😂

Vee 的头像
Vee14 天前

Take this content back to facebook

DRTasbolvet 的头像
DRTasbolvet14 天前

even primary school children act better than this

NL Moxzy ‼️ 的头像
NL Moxzy ‼️14 天前

Na you wey post am I Dey vex for lol

Jack Johnson 的头像
Jack Johnson14 天前

Them just deh act nonsense now

STARFACE SAJO 的头像
STARFACE SAJO14 天前

😭😭😭

DEE🤍 的头像
DEE🤍14 天前

Wetin be this one bayii? mtcheeeww😏

Michael Belex ✝🧘 的头像
Michael Belex ✝🧘14 天前

@dympchris Our IQ don pass this kind post….. Pls take it back to Facebook

jago ...P 的头像
jago ...P14 天前

Nah Facebook content be dis 😁

. 的头像
.14 天前

If u post part 2 you will die!!!

active prisca 的头像
active prisca14 天前

@eyebee_art You go just know say her husband na yahoo boy. What’s all those frames and portraits for??

designDev(); 的头像
designDev();14 天前

Mtcheww

Wizzy Jnr 的头像
Wizzy Jnr13 天前

sudden headache 💔

Gustavo BlackSheep 的头像
Gustavo BlackSheep13 天前

Grok is this play?😒

Blaqk 的头像
Blaqk14 天前

Dem deh do movie

@hiikey 的头像
@hiikey14 天前

Are we supposed to laugh Or🤔🥱

Innotizzy👑 的头像
Innotizzy👑14 天前

I just blame bad government and Elon musk.💔. Child abuse all in name of context 😭

DON FLEX B 🦁 的头像
DON FLEX B 🦁14 天前

Wahala 😭

Kaybee 🇬🇭🥥🌴🦅 的头像
Kaybee 🇬🇭🥥🌴🦅14 天前

😂😂😂

Mr Jeko 的头像
Mr Jeko14 天前

@japh_man I don unsee this rubbish sha

相关视频

WHAT’S GOING ON 😭😭😭😭😭😭
0:32

Sensitive content

WHAT’S GOING ON 😭😭😭😭😭😭

지오🎉

43,146 次观看 • 5 个月前