Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
When boyz go get time gather like this again? See squad ooo 😂
35 Yorum

He practice what he preach

Baddo fit do am again ooo Big Wiz go dey too🔥🔥

Poco lee get connection pass many of these other celebrities aswr 😂

I counted: Olamide Baddo Lil Kesh Pheelz Seyi Vibez Asake Yhemolee Bella Shcmurda Pocolee

When baddo wan do show again he is the only one that can bring everybody together like this

No be all this twitter X hungry people dey scatter everything with their comparison and I don’t know why Davido is responding to all this rubbish they are saying.

Once wizkid walks in everyone here will stand up ….

Waitin Seyi dey find inside the bag

Omo I just Dey smile 😊 as I Dey see vibes and Giran together Omo make dem just collab lasan

There’s no way Pocolee won’t be in this setting😂

Only Baddo and BIGWIZ Dey gather this kind tight settings

Olamide baddo help almost all of them wey dey there na why dem dey celebrate as he still dey alive all thanks to the good work of the king and legend baddo sneh 🙏🏾🤴

No body feel make boy gather like this ja only him dey there BADOO

Internet no be real life fr No seyu vibez dey hug Asake

You no fit see Davido for this kind settings…he prefer to dey waka with him dogs they shout Egede up and down

See pure love btw MM & Vibes

This kind settings na only baddo and don jazzy fit recreate am.

Nah only baddo dey run ahm name anyone who have pulled this before @Olamide

Who's noticed? The fun is gone. Now it's all bad blood, unnecessary competition, and people crossing lines with their friends' partners. 🙄

Poco Lee: Egbe pounds jade Bella Shmurda: Nibo ni mo ti fẹ́ rí? 😂😂 very hilarious human being. Him mouth no dey pain am 😂😂💐

David own na to dey carry peruzzi pant washer with dem Gcrzy and oloro kan join Ik of Lagos join body😂😂, na yahoo boys he dey chill with, Davido dey behhhh!!!🤣

Nah only BADOO fit run ham again

Na only baddo fit make niggas gather like this again

No love here ooh… na your own funds be love of your life for this kin settings

Seyi no won leave my idolo neck😭😂

For that squad , e get people wey no get 10k for aza ! Wey no get data sef!! But all the way! God is great . I know what I’m saying 🤨💔🙂↕️

Guess who gathered them

Davido and him bingos na him go dey circle not musician lol

Shey person phone fit miss inside this kind of settings?

@Sharma_Habbey Tomorrow boys go gather

Joke apart our artist suppose Dey come together even if na once in a year vibes go Dey and positive energy good lyrics go flow in love and harmony but love no Dey the industry

Only Baddo and wizkid can pull this

See, Baddo na baba. Nothing wey anybody wan tell me. This one ma real OG gatherings😮💨😮💨.

Na only baddoo fit gather artists like this💯@Teeniiola

Omo no be say we no wan gather everyone just dey busy hustling and money sef e no easy 😂😂😂
