Loading video...
Video Failed to Load
When bro later finds out ehn ๐๐๐ญ
479,810 views โข 1 month ago โขvia X (Twitter)
35 Comments

Baba go they tell everybody now say akara Messi wish am happy birthday Messi wey nor sabi speak English๐ฉ

When Messi get this kind Accent๐๐ God bless his Parents though! Lil man is excited ๐ he canโt wait for school to resume make he tell everybody ๐

Bro no even know the level of arrangement wey happen for that TV. When the truth finally land, the joy go still dey, but the shock go be another story entirely. Papa really said โmy son must feel special today.โ

Patrick no gree oo no forget to collect your ps5 ๐๐

I'm 33 if my family members use Messi AI generated video to wish me happy birthday i swear i will choose to believe and even tell my friends Messi wish me happy birthday cause evidence dey.

Grounds for abandonment during their old age.

Ommoooo money good ohhh you know how many millions the papa pay ?

He go argue for him school tomorrow say Messi video call am from TV ๐๐๐๐ญ๐

Nah wetin dey cause trust issues be this ๐ญ

Shey na 3yrs old the boy be ? Which kind baby baby vibe be this

Una use Messi Ai do video still shout Suuuiiii๐๐๐, person go still say Ronaldo is not the GOAT ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

This boy go to brag for school ehn

This is a subtle and nice way to use ai not the rubbish I see on here

Dem just Dey use Ai wyn all this children๐๐โโ๏ธ

The day he'll realize that it was AI

Ahhh mummmmy what is oya come and dance ? Mummmy ??? ๐ ๐

Please letโs put an end to this interior design esp furniture ; it doesnโt have to be like this

Na ai go later spoil this country give us. Like how did he come up with !

His mates at school will never believe it.. how will he even explain it to them ๐คฃ๐คฃ cos I donโt think his parent will tell him itโs AI

Omo you canโt just begin to imagine the kind of joy this child will be experiencing nowโฆpriceless โบ๏ธ

Papa really said โnormal birthday no fitโ Messi video for the boy? That one no be small money o!

All is friend dn enter problem for school messi wish me happy birthday ๐๐

Who can do something like this for my little girls birthday please

Arguments for class go loud ๐คฃ๐คฃ. E go even pass Nigeria vs India lamba ๐

Messi wey no even sabi speak English

Heโs going to sue them when he get older

Messi no fit speak English

He go reach school tell him friends say Messi wish am ๐

You go just know say the kids don break the big TV ๐

Will definitely do This for my daughter ๐๐

The boy is even serious ooo

Messi speak English keh๐๐๐๐, na AI go destroy the world ๐๐๐

You are deceiving the boy with AI

Messi wey no Sabi English

Na he friends go suffer am ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

