Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

When bro later finds out ehn 😂😂😭

479,810 просмотров • 1 месяц назад •via X (Twitter)

Комментарии: 35

Фото профиля LOUISFIRE💯
LOUISFIRE💯1 месяц назад

Baba go they tell everybody now say akara Messi wish am happy birthday Messi wey nor sabi speak English😩

Фото профиля Blessyon30
Blessyon301 месяц назад

When Messi get this kind Accent😂😂 God bless his Parents though! Lil man is excited 😂 he can’t wait for school to resume make he tell everybody 😂

Фото профиля Dr. Signor🇳🇬🇬🇧
Dr. Signor🇳🇬🇬🇧1 месяц назад

Bro no even know the level of arrangement wey happen for that TV. When the truth finally land, the joy go still dey, but the shock go be another story entirely. Papa really said “my son must feel special today.”

Фото профиля 卂ᗪ乇Ҝㄩ几ㄥ乇 ☆
卂ᗪ乇Ҝㄩ几ㄥ乇 ☆1 месяц назад

Patrick no gree oo no forget to collect your ps5 😂😂

Фото профиля Paradang G. Gofwen
Paradang G. Gofwen1 месяц назад

I'm 33 if my family members use Messi AI generated video to wish me happy birthday i swear i will choose to believe and even tell my friends Messi wish me happy birthday cause evidence dey.

Фото профиля Chinonso
Chinonso1 месяц назад

Grounds for abandonment during their old age.

Фото профиля AGBA||CHEFWOOD NG 🧑‍🍳
AGBA||CHEFWOOD NG 🧑‍🍳1 месяц назад

Ommoooo money good ohhh you know how many millions the papa pay ?

Фото профиля Cody
Cody1 месяц назад

He go argue for him school tomorrow say Messi video call am from TV 😂😂😂😭😂

Фото профиля D-TRÕY
D-TRÕY1 месяц назад

Nah wetin dey cause trust issues be this 😭

Фото профиля Ikorodu Towncrier 🗣📣
Ikorodu Towncrier 🗣📣1 месяц назад

Shey na 3yrs old the boy be ? Which kind baby baby vibe be this

Фото профиля mistarSam
mistarSam1 месяц назад

Una use Messi Ai do video still shout Suuuiiii😂😂😂, person go still say Ronaldo is not the GOAT 🤣🤣🤣

Фото профиля AJAGZ
AJAGZ1 месяц назад

This boy go to brag for school ehn

Фото профиля PM
PM1 месяц назад

This is a subtle and nice way to use ai not the rubbish I see on here

Фото профиля @Jiggy Of Lala 🥤
@Jiggy Of Lala 🥤1 месяц назад

Dem just Dey use Ai wyn all this children😂🙂‍↔️

Фото профиля RoyaltyMadeIt
RoyaltyMadeIt1 месяц назад

The day he'll realize that it was AI

Фото профиля Shatta Tufonta
Shatta Tufonta1 месяц назад

Ahhh mummmmy what is oya come and dance ? Mummmy ??? 😂 😂

Фото профиля niggarita
niggarita1 месяц назад

Please let’s put an end to this interior design esp furniture ; it doesn’t have to be like this

Фото профиля Miguel
Miguel1 месяц назад

Na ai go later spoil this country give us. Like how did he come up with !

Фото профиля Fuad Nero 
Fuad Nero 1 месяц назад

His mates at school will never believe it.. how will he even explain it to them 🤣🤣 cos I don’t think his parent will tell him it’s AI

Фото профиля Sharon💎✨
Sharon💎✨1 месяц назад

Omo you can’t just begin to imagine the kind of joy this child will be experiencing now…priceless ☺️

Фото профиля Jahbreez
Jahbreez1 месяц назад

Papa really said “normal birthday no fit” Messi video for the boy? That one no be small money o!

Фото профиля SKAY !!!
SKAY !!!1 месяц назад

All is friend dn enter problem for school messi wish me happy birthday 😂😂

Фото профиля scot parker
scot parker1 месяц назад

Who can do something like this for my little girls birthday please

Фото профиля SCONI 🇳🇬 🇮🇹
SCONI 🇳🇬 🇮🇹1 месяц назад

Arguments for class go loud 🤣🤣. E go even pass Nigeria vs India lamba 😂

Фото профиля Mr Kay
Mr Kay1 месяц назад

Messi wey no even sabi speak English

Фото профиля Frvscrd
Frvscrd1 месяц назад

He’s going to sue them when he get older

Фото профиля chris mitchel
chris mitchel1 месяц назад

Messi no fit speak English

Фото профиля UnusualBeing 🙂
UnusualBeing 🙂1 месяц назад

He go reach school tell him friends say Messi wish am 😂

Фото профиля TopBoy
TopBoy1 месяц назад

You go just know say the kids don break the big TV 😂

Фото профиля Rio wit Melody
Rio wit Melody1 месяц назад

Will definitely do This for my daughter 😂😂

Фото профиля IMOLE VICO
IMOLE VICO1 месяц назад

The boy is even serious ooo

Фото профиля Bukola Jossy
Bukola Jossy1 месяц назад

Messi speak English keh😂😂😂😂, na AI go destroy the world 😂😂😂

Фото профиля missblessing
missblessing1 месяц назад

You are deceiving the boy with AI

Фото профиля Stacher_lee
Stacher_lee1 месяц назад

Messi wey no Sabi English

Фото профиля Lee
Lee1 месяц назад

Na he friends go suffer am 🤣🤣🤣

Похожие видео