Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

When bro later finds out ehn 😂😂😭

479,810 görüntüleme • 1 ay önce •via X (Twitter)

35 Yorum

LOUISFIRE💯 profil fotoğrafı
LOUISFIRE💯1 ay önce

Baba go they tell everybody now say akara Messi wish am happy birthday Messi wey nor sabi speak English😩

Blessyon30 profil fotoğrafı
Blessyon301 ay önce

When Messi get this kind Accent😂😂 God bless his Parents though! Lil man is excited 😂 he can’t wait for school to resume make he tell everybody 😂

Dr. Signor🇳🇬🇬🇧 profil fotoğrafı
Dr. Signor🇳🇬🇬🇧1 ay önce

Bro no even know the level of arrangement wey happen for that TV. When the truth finally land, the joy go still dey, but the shock go be another story entirely. Papa really said “my son must feel special today.”

卂ᗪ乇Ҝㄩ几ㄥ乇 ☆ profil fotoğrafı
卂ᗪ乇Ҝㄩ几ㄥ乇 ☆1 ay önce

Patrick no gree oo no forget to collect your ps5 😂😂

Paradang G. Gofwen profil fotoğrafı
Paradang G. Gofwen1 ay önce

I'm 33 if my family members use Messi AI generated video to wish me happy birthday i swear i will choose to believe and even tell my friends Messi wish me happy birthday cause evidence dey.

Chinonso profil fotoğrafı
Chinonso1 ay önce

Grounds for abandonment during their old age.

AGBA||CHEFWOOD NG 🧑‍🍳 profil fotoğrafı
AGBA||CHEFWOOD NG 🧑‍🍳1 ay önce

Ommoooo money good ohhh you know how many millions the papa pay ?

Cody profil fotoğrafı
Cody1 ay önce

He go argue for him school tomorrow say Messi video call am from TV 😂😂😂😭😂

D-TRÕY profil fotoğrafı
D-TRÕY1 ay önce

Nah wetin dey cause trust issues be this 😭

Ikorodu Towncrier 🗣📣 profil fotoğrafı
Ikorodu Towncrier 🗣📣1 ay önce

Shey na 3yrs old the boy be ? Which kind baby baby vibe be this

mistarSam profil fotoğrafı
mistarSam1 ay önce

Una use Messi Ai do video still shout Suuuiiii😂😂😂, person go still say Ronaldo is not the GOAT 🤣🤣🤣

AJAGZ profil fotoğrafı
AJAGZ1 ay önce

This boy go to brag for school ehn

PM profil fotoğrafı
PM1 ay önce

This is a subtle and nice way to use ai not the rubbish I see on here

@Jiggy Of Lala 🥤 profil fotoğrafı
@Jiggy Of Lala 🥤1 ay önce

Dem just Dey use Ai wyn all this children😂🙂‍↔️

RoyaltyMadeIt profil fotoğrafı
RoyaltyMadeIt1 ay önce

The day he'll realize that it was AI

Shatta Tufonta profil fotoğrafı
Shatta Tufonta1 ay önce

Ahhh mummmmy what is oya come and dance ? Mummmy ??? 😂 😂

niggarita profil fotoğrafı
niggarita1 ay önce

Please let’s put an end to this interior design esp furniture ; it doesn’t have to be like this

Miguel profil fotoğrafı
Miguel1 ay önce

Na ai go later spoil this country give us. Like how did he come up with !

Fuad Nero  profil fotoğrafı
Fuad Nero 1 ay önce

His mates at school will never believe it.. how will he even explain it to them 🤣🤣 cos I don’t think his parent will tell him it’s AI

Sharon💎✨ profil fotoğrafı
Sharon💎✨1 ay önce

Omo you can’t just begin to imagine the kind of joy this child will be experiencing now…priceless ☺️

Jahbreez profil fotoğrafı
Jahbreez1 ay önce

Papa really said “normal birthday no fit” Messi video for the boy? That one no be small money o!

SKAY !!! profil fotoğrafı
SKAY !!!1 ay önce

All is friend dn enter problem for school messi wish me happy birthday 😂😂

scot parker profil fotoğrafı
scot parker1 ay önce

Who can do something like this for my little girls birthday please

SCONI 🇳🇬 🇮🇹 profil fotoğrafı
SCONI 🇳🇬 🇮🇹1 ay önce

Arguments for class go loud 🤣🤣. E go even pass Nigeria vs India lamba 😂

Mr Kay profil fotoğrafı
Mr Kay1 ay önce

Messi wey no even sabi speak English

Frvscrd profil fotoğrafı
Frvscrd1 ay önce

He’s going to sue them when he get older

chris mitchel profil fotoğrafı
chris mitchel1 ay önce

Messi no fit speak English

UnusualBeing 🙂 profil fotoğrafı
UnusualBeing 🙂1 ay önce

He go reach school tell him friends say Messi wish am 😂

TopBoy profil fotoğrafı
TopBoy1 ay önce

You go just know say the kids don break the big TV 😂

Rio wit Melody profil fotoğrafı
Rio wit Melody1 ay önce

Will definitely do This for my daughter 😂😂

IMOLE VICO profil fotoğrafı
IMOLE VICO1 ay önce

The boy is even serious ooo

Bukola Jossy profil fotoğrafı
Bukola Jossy1 ay önce

Messi speak English keh😂😂😂😂, na AI go destroy the world 😂😂😂

missblessing profil fotoğrafı
missblessing1 ay önce

You are deceiving the boy with AI

Stacher_lee profil fotoğrafı
Stacher_lee1 ay önce

Messi wey no Sabi English

Lee profil fotoğrafı
Lee1 ay önce

Na he friends go suffer am 🤣🤣🤣

Benzer Videolar