正在加载视频...
视频加载失败
When bro later finds out ehn 😂😂😭
35 条评论

Baba go they tell everybody now say akara Messi wish am happy birthday Messi wey nor sabi speak English😩

When Messi get this kind Accent😂😂 God bless his Parents though! Lil man is excited 😂 he can’t wait for school to resume make he tell everybody 😂

Bro no even know the level of arrangement wey happen for that TV. When the truth finally land, the joy go still dey, but the shock go be another story entirely. Papa really said “my son must feel special today.”

Patrick no gree oo no forget to collect your ps5 😂😂

I'm 33 if my family members use Messi AI generated video to wish me happy birthday i swear i will choose to believe and even tell my friends Messi wish me happy birthday cause evidence dey.

Grounds for abandonment during their old age.

Ommoooo money good ohhh you know how many millions the papa pay ?

He go argue for him school tomorrow say Messi video call am from TV 😂😂😂😭😂

Nah wetin dey cause trust issues be this 😭

Shey na 3yrs old the boy be ? Which kind baby baby vibe be this

Una use Messi Ai do video still shout Suuuiiii😂😂😂, person go still say Ronaldo is not the GOAT 🤣🤣🤣

This boy go to brag for school ehn

This is a subtle and nice way to use ai not the rubbish I see on here

Dem just Dey use Ai wyn all this children😂🙂↔️

The day he'll realize that it was AI

Ahhh mummmmy what is oya come and dance ? Mummmy ??? 😂 😂

Please let’s put an end to this interior design esp furniture ; it doesn’t have to be like this

Na ai go later spoil this country give us. Like how did he come up with !

His mates at school will never believe it.. how will he even explain it to them 🤣🤣 cos I don’t think his parent will tell him it’s AI

Omo you can’t just begin to imagine the kind of joy this child will be experiencing now…priceless ☺️

Papa really said “normal birthday no fit” Messi video for the boy? That one no be small money o!

All is friend dn enter problem for school messi wish me happy birthday 😂😂

Who can do something like this for my little girls birthday please

Arguments for class go loud 🤣🤣. E go even pass Nigeria vs India lamba 😂

Messi wey no even sabi speak English

He’s going to sue them when he get older

Messi no fit speak English

He go reach school tell him friends say Messi wish am 😂

You go just know say the kids don break the big TV 😂

Will definitely do This for my daughter 😂😂

The boy is even serious ooo

Messi speak English keh😂😂😂😂, na AI go destroy the world 😂😂😂

You are deceiving the boy with AI

Messi wey no Sabi English

Na he friends go suffer am 🤣🤣🤣

