Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
When Davido was still talented 😂
137,238 görüntüleme • 4 ay önce •via X (Twitter)
39 Yorum

Na when it comes to Davido I dey h.ate u U mad ni 😂 E still get talent o

If them born am well make e recreate cos I miss am ooo 😂

😂😂❤️

When u never open frozen foods store for ikorodu:

U don hear the latest ?

Werey

Why light no Dey ever Dey your house

@Vintage4real__ U no get ifa ?

Answer me o😭😭🫵

Davido sabi normally

Everybody get him prime

Make them no come for you o

Them knw say I no send them

Bad guy 🤣

One day I go jam tutorial on how to tie Bakky well sha

You don off light😂

Igbo don start work

Na money Wey we Dey throw way

Honestly I like the song

Bro I miss that old Davido aje

Where’s talent? Make this egbon stop music business jare.

Help am stop am nah 😒

Okay!!!😂😂😂

Dem go come for you now 😂😂

Abeg I need this guy loc@t!on, Vibes full body

@IamVibesboy Na better jam I still Jam am this morning

Why u dey dance like woman

He nor get talent

Baba just deh chop cana they dance obo 😂

Pass backy for me guy

Rora 🙌🏼🙌🏼

You nogo die young my bro🫂

Ok now he no dey talented again? 😂

You dey always talk.truth idolo

You no be like human being sef 😂😢

Urgly see as HQC full your back... Make I hold 1 pack na

How's your dad and mum?

E no go better for ur mama

Wetin we dey hear now no pass sempene
