Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
When Davido was still talented ๐
137,238 Aufrufe โข vor 4 Monaten โขvia X (Twitter)
39 Kommentare

Na when it comes to Davido I dey h.ate u U mad ni ๐ E still get talent o

If them born am well make e recreate cos I miss am ooo ๐

๐๐โค๏ธ

When u never open frozen foods store for ikorodu:

U don hear the latest ?

Werey

Why light no Dey ever Dey your house

@Vintage4real__ U no get ifa ?

Answer me o๐ญ๐ญ๐ซต

Davido sabi normally

Everybody get him prime

Make them no come for you o

Them knw say I no send them

Bad guy ๐คฃ

One day I go jam tutorial on how to tie Bakky well sha

You don off light๐

Igbo don start work

Na money Wey we Dey throw way

Honestly I like the song

Bro I miss that old Davido aje

Whereโs talent? Make this egbon stop music business jare.

Help am stop am nah ๐

Okay!!!๐๐๐

Dem go come for you now ๐๐

Abeg I need this guy loc@t!on, Vibes full body

@IamVibesboy Na better jam I still Jam am this morning

Why u dey dance like woman

He nor get talent

Baba just deh chop cana they dance obo ๐

Pass backy for me guy

Rora ๐๐ผ๐๐ผ

You nogo die young my bro๐ซ

Ok now he no dey talented again? ๐

You dey always talk.truth idolo

You no be like human being sef ๐๐ข

Urgly see as HQC full your back... Make I hold 1 pack na

How's your dad and mum?

E no go better for ur mama

Wetin we dey hear now no pass sempene
