正在加载视频...
视频加载失败
When do y’all want it? 🙆🏽♂️
61,131 次观看 • 1 天前 •via X (Twitter)
32 条评论

@5starbarber_1 You really wanna drop it or you just rage baiting us

This guy dey rage bait me oo

Nothing wey trench never do😂😂...e fit turn professional basketballer next😂

Wrong video! Nah this one we want😭🙏

Stop !! Bruh!!! Stop abeg! 🙏🏻

drop am this weekend skilo no ragebait us abeg

Thes your guys Na werey ask them why dem dey laugh 😂

This is you trying to rage bait me with your music

You lost the plot bro

i like how as you add that don’t ragebait me part

If club football no play well this weekend Abeg drop am 🫣

Na person weyy advice you to sing this thing I blame

@Blezkid500 Never

Don’t rage bait me

Oga, we no want

Wait oooo @_thetrenchboy na u sing this song? 🤔

This shit sounds good Street anthem

You're rage-baiting me now

@twyse_116 Next 7 years

@_thetrenchboy imagine that ur “dont rage bait me x300” sound on this beat, e for give more vibes Aje 😂😂😂💯

drop am now o before snippet go come go far pass song

Slick production 🎧

Rage bait your Papa

Friday !!!!

Keep ham we no want

Who write this one na the real one we want

This weekend

Never??

Never

I don’t want 😂

Divine still dey rage bait us with this song sha

I think say nah rage bait ooo
相关视频
Sensitive content
When y’all want it?
Sexyy Red
928,624 次观看 • 3 年前
I might be delusional but I said I want a hood 🥷🏽😂! when y’all want it?
BIG KEY 🔑
6,507,917 次观看 • 3 年前
