Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
When do you want it??
802,679 Aufrufe • vor 13 Tagen •via X (Twitter)
33 Kommentare

You don cook ham finish, make you serve me.

🔥🔥🔥 what !!!!!

Next Friday 🤔

Tomorrow

Soft❤️❤️❤️❤️❤️

You for wait make davido say baddest before E cut

Lojay too sabi bruhhhh ein voice melody nor be for here

Next Friday

Another sensational ? 🔥

@Whales__FX When you are ready ❤️🎧

Next week Friday abeg

Hit already 🔥🔥🔥

I no get Paystack but I get Opay 😁😁

EP?

Abeg drop fast ooo I'm hungry for you new sound❤️

I remember when I met Lojay at one wedding in Abuja, his friend was getting married, I was so happy, I saw him going to get a drink, so I followed him to greet him, the way bro ignored me 😭😭😭

Lojay

You just wan ruin your life this guy Osaks ke?

Lojay do you know that you can sing very well?

them wan stain lojay white

Next Friday abeg make we take jeje Dey digest m🥹

fuck this is fire 🔥 drop it on fridayyyy

Big bro 👊

@emmanueljones_ Sensational pt2

You wun just wound Slovido 😂 how e wun take cope with this pattern

You good scatter!!!

@Adee_boi Gbewa rush rush

This one enter oo but why you no add davido voice in the snippet

@Oluwademil3397 nah that your shoe me i want😂😭😭

Nowwww

If you no release am, my village amadioha go visit you I need am today today

Because of Baddest We're going to chop this song like salad 💯🚀🔥

Lolo, You Don Get Your Spark Back....Damn!! @Lojaymusic
