Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
when do you want it? 9️⃣
37 Yorum

Next week. This week is for Davido

Swears I knew I saw you at Paddington I even shout your name 😭

Yoruba language is too soulful ❤️❤️❤️

🙏🏾

music no dey sweet pass like this

🙏🏾

he replied oh

Anytime you are ready, your soldiers are ready too Just activate us

Keep am for your archives…. I no wan love anybody again

@Leemon_dmj After you’ve written you Economic Exam😂😂.

FOLA will never sound bad in my hear My proper striker 9️⃣ Drop this shi let me invest my stock 💯💙

@abazwhyllzz Anytime you want, we go mount am !

You dey make me fall in love be careful oo

Anytime Folaholic is ready and active @Folapondis

This guy, you’ve hacked something

Haa 😄 Mo fe da bi ogbon 🔥 There is no way you won't like Fola, His Yoruba flow is exceptional His rhyme is incomparable Vibes is unique. Fola 💯🔥💪

June 26 I wan make you compete with this GBAVIDO

Tonight abeg 😂

I’ll abuse this song a lot when you release it bruh

@melvinthewave I don come play this video again

As soon fuvcking possible 🌹🌹🌹❤️❤️😘

Make I no lie, idolo too sabi

After you na you...king of melody

I swear FOLA TOO GOOD If you no love him dey goooooo

Victony dey this song walai

Keep it, thank you. Yours sincerely❤️

Na wetin dey your mind you go still do, why ask ?

U Dey write sha 🔥🔥

Drop today abeg

Continue dey drop snippet wey you no go drop, no worry

Ejeh this Friday, joor dakun i just chop breakfast

You go too like woman real life

You just dey whine us , nah every Friday I Dey check my Apple Music

Wtf 🔥🔥🔥🔥 Now 📌😩

I always prayed for another FIREBOY DML .. and GOD gave us FOLA

Rest nah!!

He better pass Angel jhoor 🔥
