Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
When Gehgeh speaks, you take notes📝💡
107,344 просмотров • 1 год назад •via X (Twitter)
Комментарии: 31

This guy as always give out the Truth to everyone, when it comes to who is rich! Not because you have a million doesn't make you a millionaire 😤,why because it's a mindset.

The reason why I no do yahoo..... yahoo dey kill creativity, I understood this as early as my 2nd year in university.

I sabi Yahoo boy wey dey financially stable since 2019 till date and he's even richer than he was, just that e dey invest the money

This guy is actually very intelligent

Factos

There is sense here

This man dey spit facts Na boys no just wan learn

Guy, that part about yahoo stealing creativity too real. You go Dey feel say nothing else fit pay you

Omo no being lie them many for my area one small boy cash out one billion Naira this week and him relocating go lekki

Well said.

Gehgeh dey talk rubbish tell me wetin give you money, no be yahoo u go Ghana go do way give you money, way u take build hotel, come here come dey talk rubbish

If you don't believe anything he said. Hold this one.. a fraudulent lifestyle will take away your creativity.

Na Benin boys be house n car o. Lagos na iPhone and yahoo boy uniform (stupid over designed cloths ) then car. House na men Boys go rather squat 4-10 in one apartment

This guy has so much wisdom

Facts they Gehgeh talk always 👍

I go lie for you 🫴😏👌

@Teeniiola Shup up about y**** boys, bro 😁😁😁

Nothing but the truth!

Hmmm

WORD

Geh geh Has spoken

This is financial wisdom for free!!!! Gad danmmmmmmeeee

Spitting Facts upon Facts 🔥

💥

100%

@StreamviDL pls download

Spitting 🔥

Omo this one hit me hard

Wisdom de here

I gats invest in doings Hustle hard Lyk workaholic

real matter my guy aje


