Loading video...
Video Failed to Load
When Olamide said this that time nobody come out ๐๐๐
47,331 views โข 1 month ago โขvia X (Twitter)
33 Comments

This was in 2015 btw, e sure for am gan no worry

They no born anybody well ๐

Shey nah their fault? If no be international Label deal wey he no quick go for, Shey person like Burna boy go dey above Olamide ni? Olamide is a fucking Beast! Won de be! No Rapper still come closer in Nigeria up till now!

till this very moment!!

They no fit ๐๐

All of them deh mad

๐๐๐

They like to disrespect the man because he doesn't chase clout

God go punish all of una wey dey down talk am btw. Davido and Wiz gan no fit yarn the rubbish una dey yarn here.

Na like around 2015 or 16 so I no to remember E too sure for am gan dat time no worry ๐๐๐ฅ

I never hear any response since he released this track then ๐

Na Baba i kuku blame no be them, them no fit whine baddo sha

No artist can go hit for hit with Olamide and thatโs fact ๐ค

All them mi and vector fem when Olamide de boilโฆ na hin parent wey died dull am small.. he con later realize say person wey he hustle for the most don dieโฆ itโs a pity sha. May we not lose our loved onceโs when we de boil..

@CEO_Rockmal Baddo bigger than everybody Noo mind them

up till now nobody ๐ญ๐

Olamide any day any time

Some of Una rappers wey Dey now that time still Dey secondary school ๐๐

None of their favorite comes out til date to challenge him on that even the new school sef

@Djsomaofficial Nobody come close ๐ฏ

Them no born any artist well to touch badoo catalog I swear

@Alpha_Yom lol even singer no dey see eko hotel them ๐ baba shut ham down

And that was 21 fucking tracks with no featuring, who fit near am?

Olamide is really the Goat for real

KING BADOO๐

Dem no born any ibo artist well make he sing in ibo only and sell out a show outside sadeast Even Jericho de sell VVIP ticket for 500 naira before him see crowd The level too far for them to even open mouth say dem de anybody level Portable sef beta pass them aje

Chai see my idolo this man too dey gimme joy ehn ๐

Omo ogun kill 30bingos again seh una one tear ACL if una da do una rubbish no carry am reach kingmakers side ooo

Regardless of everything Baddo is a king and a legend โค๏ธ

Omo dem just wan deh whine dis senior man

You guys donโt know say all this paparazzi davido wan use am promote his albumโฆ he knows Olamide na legend

Omoh olamide till infinity Ooo

Who dares show their face when the king is still rapping
