Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

When she forget to use her glasses 😂😂😂

177,143 Aufrufe • vor 1 Monat •via X (Twitter)

17 Kommentare

Profilbild von Eniola
Eniolavor 1 Monat

Una no act am well she no suppose comot her glasses when she dey come downstair

Profilbild von Dotkom🥶
Dotkom🥶vor 1 Monat

How she take see road climb upstairs na, no be me Una go fool abeg 😂

Profilbild von Aliboi
Aliboivor 1 Monat

She was excited seeing her father lying unconscious. 🤣

Profilbild von Ben (Ø,G)
Ben (Ø,G)vor 1 Monat

Na wa for we Nigerians self… I wonder who is the real owner of this content? Is it that guy that shouts on TikTok and uses his boxers to clean his face that really owns this content idea or this trinity?

Profilbild von Edward Ini PETER obi4 president
Edward Ini PETER obi4 presidentvor 1 Monat

Why una dey copy person skit

Profilbild von Chocha C Boom Converter
Chocha C Boom Convertervor 1 Monat

She still drop the same glass that made her see well All of una de mad

Profilbild von ötêz çóütūrë✂️👖👕
ötêz çóütūrë✂️👖👕vor 1 Monat

you are never beating the allegations of use toddlers as skit that are dangerous you no dey ever get sense???

Profilbild von Porshedaniel0
Porshedaniel0vor 1 Monat

Oh Chim 😂

Profilbild von Sekemi
Sekemivor 1 Monat

😂😂

Profilbild von Mzz Goldie🇬🇭🇩🇪
Mzz Goldie🇬🇭🇩🇪vor 1 Monat

Ah😹😹😹😹😭😭😭

Profilbild von osaze J
osaze Jvor 1 Monat

😜 😂

Profilbild von Liya Sliver
Liya Slivervor 1 Monat

I don’t even understand you content creator anymore una don dey steal each other’s content

Profilbild von Ayoola lekumzzy
Ayoola lekumzzyvor 1 Monat

Dad don pass 4 street is gone 🤣

Profilbild von Oriyomi 🇳🇬🇳🇬
Oriyomi 🇳🇬🇳🇬vor 1 Monat

lol 😂

Profilbild von Kesiena
Kesienavor 1 Monat

And she hit that head well 😂😂

Profilbild von ꄲ ꃳ ꒐
ꄲ ꃳ ꒐vor 1 Monat

Copy copy akaria

Profilbild von rashfad
rashfadvor 1 Monat

Your own na to steal people content werey

Ähnliche Videos