正在加载视频...
视频加载失败
When she pays the bills 😭🤣🤣
34 条评论

So all those boys wey Dey pick stripper money for club na lowkey their boyfriends

no be market dey go up like this? is today eke? @Emaodiaa

You don post this exact skit before naw

Lol! Bia Nasiru, see how you make me miss my flight ✈️ where I dey watch your video. Must you always distract me from my distraction 😭😭😭😭😭😭😭. Keep the fire 🔥🔥🔥 burning bro 💪

Video na 1 minutes, una go de comment in 11 seconds when e post d video

watch the company you keep and the friends you follow...

Some of una no even watch the skit. Una just rush comment, based on first to comment. Oya go and watch the vidoe now!! Call me Ebere

OGs knows you’ve ran this skit since 😂

E reach to pack am for her. 😂🤣

I go first block and delete that my friend number 🤨

Nasboi , but you still cheat her when you Dey do your work. Creativity 100%

Watch who you call your homie😂

@iamnasboi , I know it’s early, but please help me with my school fee 🙏 Any support at all, I’ll be truly grateful sir. A little help can go a long way.

@DukeofDmw2 Poor man pikin 😂 😂

Money, Is the root of all good things!

Your skits are always promoting nonsense…..you be actual fool

Na once baba turn picker o😭😂😂

Baba don turn manager 😂😂😂😂

Ewooooo 🥲, how could you stoop so low nasboi 😂

You have made this particular content before

The guy wey give you this advice, you no slap am, you want lose national asset, that girl na real poverty elevation and hunger management Till death do is part

@claire9978i Ko funny at all

At what point am I supposed to laugh Pls.

Now you sef don get job ,those haters no go see you to do amebo with again

@favz_ Oh boy ehhh, she give you relationship, still give you job 😂 😂 😂

Well done Nasboi Watch and enjoy 🥳

NASIRU OOOOO😂😂😂😂

You too Sabi this comedy thing we need PT2

@iamnasboi I am your biggest fan on X but you have not involved in any of your giveaways sir. It Will be an honor if you can get me a laptop for my graphics design and UI UX work Thank you sir

U no fear u go dey allow her pay the bills

You later turn na pa 😂😂

As how na 😂😂😂😂

@Bekiwereloo The thing go Dey pepper her for body

Na once my Idolo turn picker 😂
相关视频
Sensitive content
She looked so happy when he “died”😭🤣🤣🤣
Mesh🇧🇧
670,079 次观看 • 3 年前
