Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
when she think she’s smart😂😭😭
25,055 Aufrufe • vor 5 Monaten •via X (Twitter)
33 Kommentare

Guy laugh kill me, nor b because the comedy funny but because everything just funny 🤣 Guy if I catch you ehnnn🤣🤣🤣 Which kind skit be this

Nobody brokeshames a man like a broke girl would

You're still 30 years away from comedy N skit making

On light for me make I hear wetin e dey talk

Guy no try this rubbish comedy skit again…. I’m traumatized like this

E sweet me say na Chelsea jersey him wear 😎

I been wan swear for the guy When he gave her transport but thank God for the ending 😂😂😂

Who need bottle water no know say Dem dey label am🤣🤣🤣

This skit has just drained my IQ I'm struggling to think and understand things now. 😭

The girl vex me self 😤 even though it a skit

The background talk ehn .. laugh wan keel me ooo

GEH GEH voice de echo everywhere even in the spiritual world

Stupid drama, very annoying, bad acting waste of time. What morality has this drama brought than bad behaviour, stealing of another human being’s money ‼️🤷🏾♀️.

Na Gehgeh voice dey sweet me

Chelsea jersey unfunnied the skit

Make everybody getat, I enjoyed it. May God bless our hustle

World 🌍 Champion

Which kain thrash content be this.

The girl Jean self na something else

You dey try this with Chelsea fan 🤣😅😂😅

What nonsense is this?

PHUQ YEW ALL WITH YOUR STRANGE COMEDY. This was funny 50 years ago. Glad to see that you are catching up to the world. Only a century old. Comedy is not immediate. No body jokes about the plight of today they allow time to pass. You all are in the stone age. Low IQ small brain.

This girl just replicated exactly what one girl Precious from Imo state did to me some time ago without even taking her time to know me well lol 😂

Dear Men, This is not good advice

Brotherhood is proud of you 😂😂😂

Why the guy dey look her like that? He is too hostile right from the 1st moment!

Nah Ai?

This boy no sabi act which wan be “I’ll be back”

Hello friends! Check out my latest video!!

I remember putting cheap liquor in an expensive liquors bottle to make them feel okay

Auntie there's no label in that bottle of water, na fake life go kill you

I swear Skit is not for everyone, abi wetin be this now. All those Facebook AI videos characters go do better than this guy

@thompsonimebisa
Ähnliche Videos
Sensitive content
When she think she’s smart
Junnylan
248,999 Aufrufe • vor 1 Monat
