Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
When small money enters my account
84,222 görüntüleme • 2 ay önce •via X (Twitter)
38 Yorum

When that money finish 😹😹

Apt!😭

Enjoyment won finish you

🤭

Enjoy your life nothing do you.

Thanks boss

No time chop and enjoy oh

😌

As soon as that money land for my account, na how to unalive and deactivate the sapa wey dey torment me before that money comes. Me sef go do my own back.

🤣🤣🤣 Easy

😅😅🤣🤣😂😂😂

Aha enjoy na 😀

😌

My mood go just change no depression again 😂

I miss that fruit juice na only for Xmas you fit taste am 🤣🤣🤣🤣🤣

Chop life chop money

@Engr_Oxlade 😂

And it was a gift

Typical me 😂

🤭

enjoyment galorizzy

Nne oooo ribe uwa

In Nigeria, the opposite of sapa is enjoyment. But abroad, the opposite of enjoyment is sickness. Not sapa. There's nothing like sapa abroad.

😂😂 spend wisely o

Rồi lại tiêu hết trong 1 nốt nhạc như chưa từng nhận được

Walahii, enjoyment galorizzy

Where I see the small money sef 😂

Abeg which title will you take Chi?

Me too

😂 This is so me when that small alert enters!

I go jaye

Na me be this 😂😂😂😂

Lmao, you don plan the whole future 😄

You quickly enjoy the enjoyment you didn't enjoy when sapa was stopping you from enjoying before the money reduce or finish.🤣

You no even lie at all

😂😂😂

Omo

Ochiri what?

