Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
When the devil comes in human form 🤣
572,399 Aufrufe • vor 2 Jahren •via X (Twitter)
10 Kommentare

OZONEvor 2 Jahren
“The paper no Dey do tatata” 😂🤣

DREYLOvor 2 Jahren
Na to tie am for back of Uber drag am reach mainland o. 😂 Visa wey be once in a gold moon

!(Prof.) OluwagbemigA 👨💻vor 2 Jahren
This is pure human form. One person must go meet God that day sha

Herdehmorlarhvor 2 Jahren
Both living and non living things go suffer em

DATAPOINTTELECOM Ltdvor 2 Jahren
😂😂😂 God forbid bad think… I can’t even imagine how I will behave the day I get visa 😂 I’m not sure am going to sleep or go anywhere till I comot Nigeria.

Se7envor 2 Jahren
Your village people the day you got the visa

Puff Babyvor 2 Jahren
@Ekitipikin Village people are not sleeping

Prom Prom🌚vor 2 Jahren
Nasboi 🫱🏽🫲🏾 Misbehaving

Rossie †vor 2 Jahren
The only one getting high is Nasboi 😂😂

𓂀 𝕀𝕒𝕞_𝕄𝕖𝕤𝕚𝕘𝕠 𓂀🃏vor 2 Jahren
@Ekitipikin This your sweater make sense 😌
