Loading video...
Video Failed to Load
When the movie drops please try and watch it
33 Comments

@official_Gegeh See as him resemble who them embalm for here 😂😅😭😭😭

@official_Gegehh 100% we dey wait jawe…. Na only person wey no sabi go think say gehgeh do wedding … una see am finish think he go marry after a day he accused peller when he got his Aso Ebi … Boss na nice skit be this ooo you pull alot of more popularity with this ajeh

@IdrisWave This one join the movie too ??😂

Na content 🥹

Okeeey na Behind the Scene Behind the Scene wey una wear different clothes and different posing

Gehgeh you of all people dey collect this kind role for movie?? I'm disappointed!

@official_Gegehh Prof e don reach when we go fine you come this thing don day too much 😞

Gehgeh don finally wyn us

fuck up sha ,no be this kain role yu suppose act 😂

@official_Gegeh GehGeh congratulations to you

@official_Gegehh This man don change the narration again oo

But no pass agege ooo

@official_Gegehh Make you sha no born pikin wey resemble you o for that movie

Na GehGeh be this?😅🤦🏻

The movie already has a good PR

So You role was just to kiss her See as U want use kiss wound her

@official_Gegehh Okay na movie sef, thank God 😄😭

Ahhhh baba kneel down dey beg woman 😭😭 dem don ment out mentor

Gehghe the lover man wey dry deceive us, we go stone you Las lass

So nah movie

So it was all movie

@official_Gegehh If u like get married,me I still go follow ur advice u don make me save a lot

@official_Gegehh @Okikiolaboyz We the wiser people knows that it’s all movies sect

No be down you kneel so? Shuur!😅🙆 This is where me and you will get issues. Imagine if Peller knelt down. Anyways, she's used juju on you as you said😅

I knew he was not married. I suspected it

@official_Gegehh We will try to watch it, but please try to edit this part out.

If you belive say GehGeh don marry, go back and collect your school fees.🤣🤣

@official_Gegeh Make I first go beg my Ex, cause you no be better person.

Them forbid una not kiss?😂

These your souvenirs too na movie????

So gehgeh later deceived us 🤣🤣🙆🏾♀️

Congratulations Gehgeh. All of you that listened to his advice, applied it to your life, gets disappointed after and come back to cry are really super dumb ass. And this guy might make a good husband to his wife. Oya criers, continue validating online advice in your life.

@official_Gegehh I will definitely watch it my professor.
