Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
When they request for a good cough syrup and they start requesting for extra bottles.🤨#SayNoToDrugAbuse
114,264 Aufrufe • vor 6 Tagen •via X (Twitter)
42 Kommentare

Drug addicts done visit your shop 😂😂😂

Drug addiction no good abeg, they need to stop.😅

He get lucky say u no catch am 😂😂

Aswear 🤣😅

Jili okpo duwa ya onu 😂😂

lol

😅😅😅😅

I no like dey come more than once, I be introvert

I for just come back an hour later say keke jam me and the bottle spoil. Tomorrow I come again say my neighbour want buy same product cos e work for her baby 😂

Catch him and deposit to the bin 🤪 😜

Why would he need 16 more bottles?

This one addict oh 😂😂😂

😂😂😂

Dem wan use am do street evangelism

maybe them get agreement with cough for family.

😂

😂

6 bottles go far o 😂

Sometimes I wonder what’s inside cough syrup Thats making them abuse it so bad 😭😭

Why is he making @MrMekzy_ explain dosage when he knows he’s going to make skushies 😂😂 Crashout justified

🤣🤣🤣

That last anger grip😂😂

You sell Abi u no Dey sell?😏

He get luck say he run commot 🤨

What if I wan buy plenty and preserve it for a long run Mk price no change 😏

Sometimes I don't dispense

You shouldn’t dispense at all.

Most Nigerian pharmacies just want to dispense and make money

Next time you go do Asif you wan check him temperature. Tear am better slap

Chief, I've had this stubborn cough for a while now What do you recommend to get rid of it

Allow abeg..Incase if any family member gets cough na, na harmattan season we dey enter & we no too dey get good drugs for village.

😂😂😂😂😂🤣🤣🤣🤣🤣

😁✌️ A new Nigeria is POssible #SayNoToDrugAbuse #VotePeterObi

I no understand? You no want sell market ?

Extra one inte first aid box I guess 😏

Na doctor request. No stress am

I chozi i kpo ya spear? 😭😭😂😂

Jili okpoo suwa ya agba.🤣🤣

😭😭😭😂😂

Love that shirt bro.. 🔥

Thank you my bro.

You nearly comot him teeth 🤣🤣
Ähnliche Videos
Sensitive content
first they love you then they switch yeah they switch like- 🤨 (stay until the end for a surprise) ((full video and more in my telegram group for $20))
ome tv leaks
87,502 Aufrufe • vor 9 Monaten
