Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
When they start keeling content creators, just leave these ones for me 🙏🏿
877,519 Aufrufe • vor 1 Monat •via X (Twitter)
36 Kommentare

My mum go watch am finish com dey tell me say things dey happen oo, e get one video wen she watch for facebook. She go con dey use am give me advise 😭😭😭

You and your mama don kee me guy😭😭😭

Make them leave am for me and you 😂🙏🏼

I no dey share abeg.

Take these ones too

If you keep watching their content they go reduce your IQ below VDM own aje 😭😂

Omo facebook people dey go through alot

You see this particular guy, we plenty wey dey find ham

My face throughout the video

Facebook nor day pay again na that's why una come here 🤣🤣

I go advise you to leave dem for me you no go fit beat them to my satisfaction 🙏

I no trust you Leave them for me please🙏

Watin dem dey always take us for sef??😂💔

@30bgmillitary Omo the funny thing about the guy mumu content is that you can’t skip it You must watch till end and still dey find part 2 for yeye content 🤣

You wont believe if I tell you This man has 3 pages And all of them has Minimum of 3M followers each

No wonder my mama IQ don drop Graduate oo 😭😭😭😭😭😭

We go gather k pai am together

Na d man wey stand for doorstep I want. Leave that one for me

Painful part is that you will see people asking and begging for part 2 and part 3.

He wan use slap kee the woman 😂

@jeezo_dee Idan abeg pass me that 2by2 make I plank this ones😂😂😂

The funny thing be say this guy get 15 million followers for TikTok 😹😹

Whc kind content be this one again😂😂

@aderibigbe77471 Facebook people and wahala 5&6 😹😹

Abi na becuz i nvr update my app...e cm be like Facebook 😭

You wey bring am come my TL, I suppose weigh you 400

Make them leave them for you and I

She walked with a very dirty black feet from her room and the white tiles didn't get dirty, but once she stepped on the uniform, everything ture black .😂😂😂😂

Make dem dey carry all this crap go fb jor

Broooo I go too paste am Na my state dem Dey do all this rubbish

Omo sometimes I dey wonder how dis Ebuka Hero take gather abt 11m followers on TikTok Wetin b dis nonsense content🤦♂️🤧

I no dey watch plenty Nigeria content abi na skit them call ham. Your IQ go just dey go down like who dem swear for.

This video just ruined my day at Excatly 11:24am 😡😡😡😡😡😡

😂😂😂😂😂

facebook content creators are mad 😂

This particular guy I don't know what he's doing honestly.
Ähnliche Videos
Sensitive content
Watching these video of when I visited Nex 1068 makes me wanna start making kinky content again!
Shiny K/Pup Mugetsu 🔜🚘CA/✈️JPN2026/MIR30
14,487 Aufrufe • vor 1 Jahr
