Loading video...

Video Failed to Load

Go Home

When this boy blow industry go catch fire🔥🔥Fc make una support am ooo BOY MULLER na una own tooo❤️ Rate am

92,299 views • 1 year ago •via X (Twitter)

10 Comments

BOY MULLER's profile picture
BOY MULLER1 year ago

Thanks baami 😭🙏🏽….

B'FoLa ✌️'s profile picture
B'FoLa ✌️1 year ago

@its_boymuller Shut up make we listen to the lyric na, una just dey shout

Lillian Elohor 💕's profile picture
Lillian Elohor 💕1 year ago

@its_boymuller We de with you carter

HenryBG14💡💡💡🎲🎲🎲🇺🇸's profile picture
HenryBG14💡💡💡🎲🎲🎲🇺🇸1 year ago

@its_boymuller Fc dey for him for sûre ,Talent solid

Kelvindo 1 time's profile picture
Kelvindo 1 time1 year ago

@its_boymuller I like how you support this guy for day 1 more ❤️❤️

WizkidBoy's profile picture
WizkidBoy1 year ago

@its_boymuller Na as you won take reap this boy u dey find

Machala!🎭's profile picture
Machala!🎭1 year ago

@its_boymuller Fc de for u❤️🦅

wizkid biggest fan's profile picture
wizkid biggest fan1 year ago

@its_boymuller

Slime$'s profile picture
Slime$1 year ago

@its_boymuller Werey yus deh shout and spit everywhere, u nr even let pesin hear d jam.. Na wa oo

Dèèvynñe 🦅's profile picture
Dèèvynñe 🦅1 year ago

@its_boymuller Watin u de shout for? Allow person listen to the song 🙄

Related Videos